Wonda Wonda

Chapi Sway, Ayo Busari, Mimz, TAB Family

0 fans

Chapi Sway


3:25

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Some people jealous the melody jealous the melody
Wey i been drop on the track called run
I come geti enemies wey flow like jordani

Naso they put me for booth
And they sample the energy
Yawa go dey likey custom kill that man
Wey dey come from londoni jelely (Yeah yeah)

So fun mi talofe dun ju oo
Chapi toni commodity ooo
Make you know i no dey fear person
Do your own olukaluku oooh

Food and money never reach ooh
You con talk say make i no hustle
When e happen start to run oga
Wetin dey na calamity ooh

Una go gbe today
Una go gbe today
Kasala dey today
Moji ya won nu mi oo
Ebe no dey today
Ebe no dey today

Una go gbe today
Una go gbe today
Kasala dey today
Moji ya won nu mi oo
Ebe no dey today

Laye laye laye lai lai
Me i no won wear suit and tie
See that money i go make am
Singing melody till i die

Chapi chapi chapi lode
Make you know today na today to
Wonda wonda wonda wonda
Wonda wonda wonda wonda

Wonda wonda wonda wonda
Wonda wonda wonda wonda
Wonda wonda wonda wonda
Wonda wonda wonda wonda

Ekuro (Move)
Efunmilaye
I got a couple things that would like to say ay

He want my talent plus the cookie for the pay
Oluwa bless me make I blow to change the game (I go change am)
Label exec want pussy
Investor sef want pussy
O.A.P. too want pussy
DJ join wan pussy
Friend to the plug and ode you want pussy

But what's a man to a goddess
My time will come regardless
The energy I harness
I kill the beat yawaless
Fe ma le with the finesse
Dark thick lethal like a Guinness

You a pig sir I dont want none
Thats haram sir call your wife
Put it on speaker
Let her know that you a pig sir (Haram sir)

Laye laye lai lai
Me I no want waste to time time
See dat money I go make am
Singing melody till I die

Mimi tun ti de o eh
Make dem know today na today to
Wonda wonda wonda wonda
Wonda wonda wonda wonda

Laye laye lai lai
Me I no want waste to time time
See dat money I go make am
Singing melody till I die

Mimi tun ti de o eh
Make dem know today na today to
Wonda wonda wonda wonda
Wonda wonda wonda wonda

Wonda wonda wonda wonda
Wonda wonda wonda wonda

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ayuba Musah, Damilola Abraham, David Meli, Joshua Chapi, Michelle Sarumi, Mohammed-Saheed Busari, Odunayo Adewalure

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wonda Wonda Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wonda Wonda Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10150385/Chapi+Sway/Wonda+Wonda>.

    Missing lyrics by Chapi Sway?

    Know any other songs by Chapi Sway? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song begins with the line, ‘I thought love was only true in fairy tales’?
    A Fairy Tale by Frank Sinatra
    B Wonderland by Natalia Kills
    C I’m A Believer by The Monkees
    D Fairy Tales by The Mills Brothers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chapi Sway tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!