Oga At The Top(Ghetto Gospel) (feat. Blaq)
Vynz Sheddie
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Them want make I fall Thunder fire their papa all Started from floor they do not want to see me on top No be my doings na my Oga at the top Come in the name of the Lord Dem want make I fall Thunder fire their papa all Started from floor they do not want to see me on top No be my doings na my Oga at the top Come in the name of the Lord Mercies, blessings come from above they vexing Me no fear them ko send dem Holy Bazuka if they near me You making sense with no sentence Ama get right to the plug The Lord is your Shepard he is my shooter I can not wait for my returns Jumoke wey de sell buns done open restaurant her faith in the lord Ama get straight to the point Know say I bad but who is badder is God That is why I came me and my gang High on communion We scatter the place Let all my manchi them enter the place Burning bush feeling like Moses for days I am done with minimum wage that shit should be thankful for I came from the mud how come I climb on top Them want make I fall Thunder fire their papa all Started from floor they do not want to see me on top No be my doings na my Oga at the top Come in the name of the Lord Them want make I fall Thunder fire their papa all Started from floor they do not want to see me on top No be my doings na my Oga at the top Come in the name of the Lord I come in the name of lord The almighty Oga pata pata Na him be the one wey be the boss The wan wey waka on top water cure the woman with the issue of blood The one wey carry the cross na him be the jury na him he the judge Never knew they were noticing us Keeping it real I was holding the shock But the Blaq verse ain't complete if I do not give glory to God Any man try me like Elijah me I blow fire Bring you down like David did to Goliath By his grace me I no tire Full ground with the whole choir Many men for the lamba Bible be the standard As I pledge allegiance make you ask God tell me who be that bastard Wey no want make we go make we go Them want make I fall Thunder fire their papa all Started from floor they do not want to see me on top No be my doings na my Oga at the top Come in the name of the Lord Dem want make I fall Thunder fire their papa all Started from floor they do not want to see me on top No be my doings na my Oga at the top Come in the name of the Lord
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Oga At The Top(Ghetto Gospel) (feat. Blaq) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11216989/Vynz+Sheddie/Oga+At+The+Top%28Ghetto+Gospel%29+%28feat.+Blaq%29>.
Discuss the Oga At The Top(Ghetto Gospel) (feat. Blaq) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In