Yellow Sisi (feat. IUBK, Cheezy Chi & Ziino Silas)

EBG Records

0 fans

EBG Records


3:34
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

See I never come
Dem wan finish me
See my life sweet
Like kilishi
I never come
Dem wan finish me uh
See my life sweet
Like kilishi uh
I never come
Dem wan finish me
See my life sweet
Like kilishi
I never come
Dem wan finish me uh
See my life sweet
Like kilishi uh
Yellow sisi oh oh oh
Wetin you want
I go give am to you
Oh oh oh
My baby my baby
Na you oh oh oh
Everything you want
Na all for you oh oh oh
Baby your love sweet like potatoes
You dey burst my brain oh
Iya iya yo yo yo
You can call me tinyonyon
I swear there is no one like you
You can always count on me oh
Oh ko ko ko ko be oh ko
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya
Asapete you don make me go mental
You don make me cut mah whole dada
I'm on my knees you fit be mah lover?
I swear to God I go knack you better
Oya girlie give me chance oh
Me I know say you like mah swag
Oh simasasero oh
I wan be your hero
Hmm hmm
Oya girlie give me chance oh
Me I know say you like mah swag
Oh simasasero oh
I wan be your hero
Hmm hmm
She drives me crazy
Without no licence
And this your love
Give me common sense
Na where I dey
I dey find my bae
This holiday we go find the
Kirikorkorkorkor
Kirikorkorkorkor
Manor korkorkorkor
Manor korkorkorkor eh
Sexy mah Rihanna
We go fall in love
Till the sun go down oh
See we go fall in love
Till the sun go down oh
Yellow sisi oh oh oh
Wetin you want
I go give am to you
Oh oh oh
My baby my baby
Na you oh oh oh
Everything you want
Na all for you oh oh oh
Baby your love sweet like potatoes
You dey burst my brain oh
Iya iya yo yo yo
You can call me tinyonyon
I swear there is no one like you
You can always count on me oh
Oh ko ko ko ko be oh ko
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya iya yo yo yo
Iya

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ewomazino Oniomoh, Kelvin Nosakhare

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yellow Sisi (feat. IUBK, Cheezy Chi & Ziino Silas) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yellow Sisi (feat. IUBK, Cheezy Chi & Ziino Silas) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11818175/EBG+Records/Yellow+Sisi+%28feat.+IUBK%2C+Cheezy+Chi+%26+Ziino+Silas%29>.

    Missing lyrics by EBG Records?

    Know any other songs by EBG Records? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Heat of the Moment" is a 1982 biggest hit single for which band?
    A Bruce Springsteen & The E Street Band
    B Cutting Crew
    C Mr. Mister
    D Asia

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    EBG Records tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!