Don't Kill My Vibe

Knick Knack, Kingsley Emeghebo, Juni Hype, PK

0 fans

PK


3:40

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

What's happening team kingsley king
Peter what's happening
You know the thin gwan
This one is for the streets
My kingsley king wag1

Look it into my Eyes
You see fire
Bad energy dem go tire
Say mi overflow no retire
cs you de hustle pon the road inna mokola
Life don't easy
Still you workin hard everyday
But one day the hustle gwaan pay
cs you dey walka pon road de wonya

Tsokor, labadi
Ikeja, ebulegba
Iyanorbaja, oshodi james town
Inna ghana
Mamobi nima
Bad energy we no dey see am
Fight dem like
Mike and joshua
Never give up

Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul

cm here for the money
That be why adey stress for the money
cdey look unto Jah all day, hoping sey 3b3 seti ama me
But economy no be easy no
Edey break us into pieces bro
Most of us are bleeding
Mummy dey ask me money but meni bi ah
See right sister dey call
cfor pick am quick before she bore
We for make am quick before we gone
The street make hot
Potholes pii but we still dey top
cfeyi de3 mapem, ewurade b3gye me o
Maso ay3 she ac no mpo k) low
Dont let my enemies laugh at me
cfe sisei na ma achieve all my dreams kr3

Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul

If you feel that vibe
It like the holy ghost shakn
I love when he point me to the true and the fake heads
cin't no magazine scheme dream bigga bigga than that
I count crowns in my sleep
Say amen to da trap
You may not understand oh cuz u lack in oppression
But the ones on the bottom geta standin ovation
You can shottie my body send me on a vacation
Ima fly fly fly while you stuck in the basement

My vibe can't be stopped, it won't be killed
cin't nobody tearin down, what the Lord has built
The Blood spilt gives power, as The Spirit fills
Each and every one of us, who know the God Is Real
So rise up rise up, ain't nothin killing the vibe
Forever movin to the music, while we chill in the Light
Rise up Rise up, walkin this road called Life
Till we make it through, and dance with our Lord in the Sky

Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul
Make you no dey kill my vibe
Make you no dey kill my soul
Make them no dey kill your vibe
Make them no dey kill your soul

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Kingsley King

Lyrics © TUNECORE INC, O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Don't Kill My Vibe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Don't Kill My Vibe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12948872/PK/Don%27t+Kill+My+Vibe>.

    Missing lyrics by PK?

    Know any other songs by PK? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which broadway musical has the song “Loud”?
    A Matilda
    B Frozen
    C Wicked
    D Hamilton

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    PK tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!