ABUJA PEOPLE

Decosuave, ODUMODUBLVCK

0 fans

Decosuave


2:41

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Abuja people dey my convoy
Wike and co

Blvcksheep forever Blvcksheep for life, IZGAAJU till we KPEME
Antiworldgangstars, Ge records
You get me, ODUMODUBLVCK
Decks
Native

Abuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso
For Port Harcourt na me dem dey jump on
I'm on vacay
I dey for London

Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe)
For Port Harcourt (Oganigwe)
Na me dem dey jump on
I'm on vacay
I dey for London

Conversation conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na observation
Observation
Me I too dey obs
Na observation
Wetin commot for my mouth
Na my incantation
Wetin make their leg dey shake
Na my own vibration
Motivation
Elevation
Make I put am for their body
Deco why you don start

Hammer boys (boys)
Na we dem dey call (yes)
Obi cubana
Say na MODU be my choice (bless)
Deco (ehn)
I say you don blow (def)
When I enter eko
Many keles dey on code
So many Chiomas on my phone
Larry Gaga where you go (where)
Jowi zaza follow for the people
Wey dey my phone (don)
Elumelu
Omo Na you I go buzz (call)
When e don burst
The bank na where I put my trust
Abobi put am on my God
Omo I fall out
'Cause e sure (megawatts)

Tender rabbas
Pamper
Encounter badman
She offer bunda
Softly
The pum pum bender (bender)

I dey with the gang (sharp)
Odumodu you bad

Abuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso
For Port Harcourt na me dem dey jump on
I'm on vacay
I dey for London

Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe)
For Port Harcourt (Oganigwe)
Na me dem dey jump on
I'm on vacay I dey for London

Conversation conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na Observation
Observation
Me I too dey obs
Na observation
Wetin commot for my mouth
Na my incantation
Wetin make their leg dey shake
Na my own vibration
Motivation
Elevation
Make I put am for their body
Deco why you don start

Work hard and play hard
Na HIN be my mantra (praaa)
Seyi Tinubu style I work hard then I banter (yes)

Lux v
Na Egbon wey dey tender
Heavy load
See ikebe
Modu go stand out
Modu go sign out (graduation gown o)

Big big boys when I hang out (wike and co)
My Kele no need hand out
See pressure
Old soldier
I no go tension

Carry am go zone 4
Carry am
Everything
Coda dollars
Everything
Carry am enter Gwarimpa
Carry am go zone 1
Carry am go Garki
Anywhere
E no get where e touch
You gift even branch h medix
H medix
You go even go Yahuza
Millennium park
Based on small small pikin cruise
Asokoro maitama
Zainab
Everybody
Malo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ojogwu Tochuckwu, Obinna Ndigwe, Oshioke Okogie

Lyrics © Universal Music Publishing Group

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ABUJA PEOPLE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ABUJA PEOPLE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13466821/Decosuave/ABUJA+PEOPLE>.

    Missing lyrics by Decosuave?

    Know any other songs by Decosuave? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Micheal Jackson's last song?
    A Earth song
    B Heal the world
    C You are not alone
    D This is it

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Decosuave tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!