Paris and Helen [Original]

Slizzy E

0 fans

Slizzy E


3:48
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics (Paris & Helen) by Slizzy E ft Pota

Intro: Lion
 Eh yah
 Baby na you give
 Pota
 Baby Na you give
 Onene
 Eeeonor

Verse 1: The love wen u give me
Baby, I swear e nor go kill me
The love wen you show me
Baby, i swear e nor go blind me
I can't explain how you make me feel
I can't explain how you make me smile
Baby Na you God send my way
Baby this your love
This your love wen you give me

Chorus : Oh you give me sweet love eh
 Oh you give me sweet love eh
 Like Paris and Helen love
 Like Romeo and Juliet love
 Baby, you give me rest of mind I need
 2X

Vease 2: Nne oke okwu adighi n' uka ngbede
Love gi n' atom kam ano n' uwa ngbede
Hapu ndi asiri okwa so gi ka nwere
Gwa ha n' okwa chukwu kwadoro obughi m mere

Chai mimi igbogomu oo
Love gi n' ekom efulamu oo
Onye kam ga akosara akuko uwamu oo
Jinum ejie okwa isi ngbaka n' ememu oo

Hee! ezi nwanyi one in a million
Igbagam anya mmiri kam ebege onion

Lets chill on a sofa make I kiss you like Daniel
Romeo and Juliet's dey learn work jejo sharkspare
Hee! One of a kind your type No get spare
You dey show me Love kam ano day care

Dey never chi chon... chin....!!!

Chorus : Oh you give me sweet love eh
Oh you give me sweet love eh
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby, you give me rest of mind I need
2X

Cease 3: Eh the kind of love you show me
 Romeo and Juliet's dey Learn
 Eh the kind of love you give me
 Paris and Helen's dey learn
 Your love is so tender
 Everything about you I surrender
 You give me so much love
 Waytin I never see before
 I never feel
 You wan drawn me with too much love
 Eh for your love
 I go swim Lybia sea
 Baby dis ur love
 this your love wen you give me
 Eh this your love
 This your love wen you give me-ee

Chorus : Oh you give me sweet love eh
Ooooooo u give me sweet love eh
Like Paris and Helen love
Like Romeo and Juliet love
Baby, you give me rest of mind I need

Outtro: Aa uwese
 Eeonor
 Chief Dave on the beat
 Bad man

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Slizzy Ehimen OBETO

Lyrics © Vintess Innovation Entertainment

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Paris and Helen [Original] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Paris and Helen [Original] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1377263/Slizzy+E/Paris+and+Helen+%5BOriginal%5D>.

    Missing lyrics by Slizzy E?

    Know any other songs by Slizzy E? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper sings the song "Up"?
    A Nicki Minaj
    B Cardi B
    C Drake
    D J. Cole

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Slizzy E tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!