Settings

Barry Jhay, Settup

1 fan

Barry Jhay

Barry Jhay (born Oluwakayode Junior Balogun) is a Nigerian Afrobeats musician notable for his cultural style of music. He is from Ibadan, Nigeria but raised in Lagos and his father is the late Fuji artist, Ayinde Barrister. Barry was born into a lineage of well-known Yoruba musicians as his grandfather I.K. Dairo is a well known Juju traditional artist and father is credited for the invention of Fuji music. more »


3:42
189 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Da da da
Settup oh

See me I dey here
I gat nobody
Na only one life I dey live
Eh shey you wan know my p

I dey try forget all my worries
Cause this life na long journey
Crew wey we dey
Them dey comot us for settings
Eh eh

Even for the crew wey you dey
Another crew dey there too ehh
Even for the gang wey you dey
Another gang dey there too eh

Even for the blood wey you claim
Another blood dey there too eh
Even for the street wey you claim
Another street dey there too eh

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN  money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN  money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh
Eh eh eh eh eh yeah

Aiye dun je ju iya lo oh
Ma jaiye ori mi
Mi o mo eni Ola oh oh

Me I wanna chop this life
Me I wanna go east west north and south
Me I wanna go everywhere
Me I wanna touch down all around the world

If you no get money ahh
You no be nobody
Na person wey get money
Na him be somebody

Me I wan be somebody
Before them comot me for settings
Say me I wan be somebody
So I go fit make my own settings
Straight

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Government money no go reach oh
Oil money no go reach oh
CBN money no go reach
Na only one life dey to live
Na only one life dey to live

Oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh
Eh eh eh eh eh yeah

All I want is what is meant for me
Cause you gats just get money
Mo fe lo jaiye overseas yeah yeah

All I want is what is meant for me
I just want to succeed
My mama pray for me eh

Even for the crew wey you dey
Another crew dey there too eh
Even for the gang wey you dey
Another gang dey there too eh

Even for the blood wey you claim
Another blood dey there too eh
Even for the street wey you claim
Another street dey there too eh

 Struggling with Settings? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ubogu Godsent Ubogu Godsent

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Settings Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Settings Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2763515/Barry+Jhay/Settings>.

    Missing lyrics by Barry Jhay?

    Know any other songs by Barry Jhay? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Settings

    4,194
    126     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The Outfield: "As you leave my place, won't you close ___ ____? And don't forget what I told you."
    A the book
    B the gate
    C the door
    D the curtain

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Barry Jhay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!