Ease Your Mind [Album]

StarBoy, Kel P, Wiz Kid

1 fan

Wiz Kid

The X-Men are a team of mutant superheroes, published in American comic books by Marvel Comics. Over the decades, the X-Men have featured a rotating line up composed of many characters. more »


3:05
#2

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

It's Kel P vibes
Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life we make me realize
Say many things go happen and it's real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work I dey pray omo nothing worry me
I put my body on my grind let the money control me
Sey my sound dem dey buzz e get up on their jaws

Some days it fit be lie say your rain no pour
Hear my brother even if it be like days too long
Even if it be like say your light no come
Just ease your mind
You know say this life na turn by turn
When your time come my brother no go go
When your thing come my brother no go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje mi jeje mi jeje mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah
Kasha ma jaiye mi jeje mi jeje mi jeje ooh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Looking at my past i'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice it made me colder
See the music take me places even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here where the men dey here
And the kele and the girls all of them dey here

Some days it fit be lie say your rain no pour
Hear my brother even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know say this life na turn by turn
When your time come my brother no go go
When your thing come my brother no go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje mi jeje mi jeje mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje mi jeje mi jeje ooh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yea yeah
Mix Musa

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Udoma Peter Kelvin Amba

Lyrics © Universal Music Publishing Group

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ease Your Mind [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ease Your Mind [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2776638/Wiz+Kid/Ease+Your+Mind+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Wiz Kid?

    Know any other songs by Wiz Kid? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ease Your Mind [Album]

    485.4K
    5,708     75

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Eminem: "All you other Slim Shadys, are just _______".
    A impossible
    B incorrect
    C imitating
    D impersonating

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Wiz Kid's

    Upcoming Events

    »
    Wiz Kid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!