Cover Me [Album]

StarBoy, DJ Tunez, Wiz Kid

1 fan

Wiz Kid

The X-Men are a team of mutant superheroes, published in American comic books by Marvel Comics. Over the decades, the X-Men have featured a rotating line up composed of many characters. more »


3:19
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's Kel P vibes

Tonight where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey wey go make man feel alright
Tonight when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-way
Yeah yeah

No forget say your dream no fit happen for one night yeah
And when e happen make you enjoy this life say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start dem go look dem go dislike yeah yeah
Say no time your man dey live like him adjust life

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me
She say na the music make her fall for me
She say my music got a hold on her
She say my music got a hold on her
This life wey you see fit make you pai now
Life dey wey money can buy now
I don tey i don tey i don try now
No be everything you see for life you yan now woo

Tonight where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey wey go make man feel alright
Tonight when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-way
Yeah yeah

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

Mix Musa

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun

Lyrics © Universal Music Publishing Group

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Cover Me [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Cover Me [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2776640/Wiz+Kid/Cover+Me+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Wiz Kid?

    Know any other songs by Wiz Kid? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Cover Me [Album]

    3.1M
    18,910     475

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who featured who in "Laugh Now Cry Later"?
    A Beyonce ft. Olivia Rodrigo
    B Drake ft. Lil Durk
    C Lil Mosey ft. No Cap
    D Fancy ft. Rihana

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Wiz Kid's

    Upcoming Events

    »
    Wiz Kid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!