Vanity (feat. 13 hunnid)

EezyManuel

0 fans

EezyManuel


2:33
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Vanity upon vanity
I can't see what my eyes can't see
Fantasy upon fantasy
This is a robbery
If I had to let you know will you take it slow girl
Would you whine for the boy make we carry go oo
Say
Water carry me go
If I no love you so. But I can let you know
Life e deep ooo
Life e deep. Woooo
Girl
It is a super story a sweet love story oo
Oooo
Olowo laayee mo
No go use yourself Dey weigh person
Na person Dey tell person, and na person Dey help person
Olowo laayee mo
No go use yourself Dey weigh person
Na person Dey tell person, and na person Dey help person
West side
Mummy told me, I never listen
Mummy sope ki to tii suun Ki gba adura
Let me pray on my knees. Ko ma ka hallelujah
Ti mgba jade mo ma rii anybody to ma ko mi no yaa
Oti kpe, Oti kpe ti mo to wa bi bayi
Oti kpe ti mo ti fe lowo
I don pray. I don fast on a very good day e come clear
On my way to the top
I met a lot of niggas
Did a lot of shit win some. Lose some
Learnt a couple lessons
It is simple no money no friends
Cus them go use you ooo
If your eye come clear dem go dump you oo
Sey you be Michael Jackson. No come Dey whine me ooo
Farabale oti kpe
Farabale oti clear. Oti clear
Life e deep ooo
Life e deep. Woo
Girl
It is a super story a sweet love story oo
Oooo
Olowo laayee mo
No go use yourself Dey weigh person
Na person Dey tell person, and na person Dey help person
Olowo laayee mo
No go use yourself Dey weigh person
Na person Dey tell person, and na person Dey help person
Vanity upon vanity
I can't see what my eyes can't see
Fantasy upon fantasy
This is a robbery
Fantasy upon fantasy
Vanity upon vanity
I can see what my eyes can't see

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Obinna Nwoye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Vanity (feat. 13 hunnid) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Vanity (feat. 13 hunnid) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6581388/EezyManuel/Vanity+%28feat.+13+hunnid%29>.

    Missing lyrics by EezyManuel?

    Know any other songs by EezyManuel? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Vanity (feat. 13 hunnid)

    16
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of the person who performed the song "Never Gonna Give You Up"?
    A Rick Assley
    B RickRoll
    C Rick Astley
    D Rick Ashley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    EezyManuel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!