Believe

Mugeez, Kwesta, Manifest

0 fans

Manifest


3:23
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Uh R2bees Dɔdɔdɔtidɔ
Live your life mek l dey live my life
Today be your day wey tomorrow be my night
And even if you left everything go be right
I’m a bachelor for days wey the hustle a the wife

I claim the victory you dey bore that
But what’s a big tree to a small ax
Relax mek l pull my slacks up and bust one
Who Jah bless address as sir or boss man
Ei Judas you dat Me kye wo kwakwa
I know my destiny certainly before the last supper
Forget dem boys they be ashaamia
Chickens in my coop that’s Darko farms for ya
Them try bend me I face my fate
If I be R2bees I refuse to break
Kaa wo ho na san dan ho ayɛ late
I’m not trying to be good I’m meant for great
E be some way when the house niggas have a field day
Yɛn pɛ kyem pɛ still we fit play
We dey pull crowds like JJ
This song go hit I won’t forget Mugeez when it’s pay day

You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings so many tings
So many tings we no dey talk many tings

You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings so many tings
Press and play we just dey watch many films

At some point this was hard to say
I’m the best in the game and but this ain't time to play
I’m a god okay
Y'all my seeds been waiting for you to grow since 2007 Arbor Days
Honestly I ain't worried bout where the game is
Just maybe where these lames is with regards to this fame shit
And how it make your brain switch till you forget which lane is
The right one and forget all it took to attain this
But then again you either down or you ain't
Look at the feet of a man who claims to have traveled your lane
And if it got more sores than yours and more applauds than flaws
Then young boy you ain't as wild as you say
Just make sure that you hold your own
Not gonna lie boy the road is long
I don’t suggest you should roll alone
Long as the convos move like a mobile phone you gone

You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings so many tings
So many tings we no dey talk many tings

You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil
Because dem go chop for your face dem go bite for your back
Chop for your case dem go mek you go lack
So many tings so many tings
Press and play we just dey watch many films

I no dey look wey ting another man dey do
Everything go follow you for paddle your canoe
E no dey matter you no get chop belly full
Nobody be nobody if dem say who be you
I no dey look wey ting another man dey do
Everything go follow you for paddle your canoe
E no dey matter you no get chop belly full
Nobody be nobody if dem say who be you

You for believe in yourself oh boy
Sometimes you for burn the mosquito coil (Sometimes you for burn the mosquito coil)

 Struggling with Believe? Become a better singer in 30 days with these videos!

Lyrics © SC PUBLISHING DBA SECRETLY CANADIAN PUB.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Believe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Believe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6854800/Manifest/Believe>.

    Missing lyrics by Manifest?

    Know any other songs by Manifest? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Believe

    26,996
    924     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famed British musician played a wizard singer in Harry Potter and the Goblet of Fire?
    A Robbie Williams
    B Jarvis Cocker
    C Eric Clapton
    D Ed Sheeran

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Manifest tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Believe

    »