Game Face On [Original Mix]
Leo Justi, Magugu, Heavy Baile
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Got the game on smash on lock Dedication prepared no need luck Got my 10 toes grinding on the concrete I go show dem na me run the block Run dem run dem oga man boss See Dem times I run to catch bus See dem times I beg dem for favours when I no get no food for my pot Table don turn Now dey beg friend but the bridge don burn Get my game on Go beast mode on dem like the one Dey go no say no be play play I do tings my way Dey go know say hard work and dedication dey pay Game face on game face game face on (I’m here to catch fun) Game face on game face game face on (Make dem bring it on) If I fall down I go rise again If I fall down I go rise again If I fall down I go rise again Game face game face on The battle is won but the war goes on Paid the cost to be the big don Dey go know say kakhi no be leather when I jam dem naija where I’m from Game face game face on Shut down the shop just put the mic on Dey go know say dis one no be small boy do the damn thing the thing nothing long
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Leo Justi, Magnus Leonard
Lyrics © BMG Rights Management
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Game Face On [Original Mix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7712321/Heavy+Baile/Game+Face+On+%5BOriginal+Mix%5D>.
Discuss the Game Face On [Original Mix] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In