Wake Up

Wande Coal, Flavour

0 fans

Wande Coal

Oluwtobi Wander Ojosipe (born 18 October 1985), popularly known as Wande Coal, is a Nigerian singer. more »


3:45

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Comment tu t'appelle
Wande coal
Mr Flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande coal
Mr Flavour eh

Hololo (Masterkraft on the beat)
Hololo (Flavour break it)
Hololo (It's Wande Coal hololo)
Hololo
Hololo (Oyolima)
Mr Flavour Wande Coal pon the dance

Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Flavour)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (it's Wande Coal)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Flavour)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo

Everybody celebrate
This na the time to dey jollicate
As we don dey dominate
So omoge show me your figure eight (Roll am whine am)
If you get money eh money eh
My brother make una dey jolly eh olly eh
This life, e no get part two eh part two eh
Oh nwanene nwanene mama eh eh, mama eh eh (Mr Flavour Wande Coal for the dance break it)

Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour Wande Coal dey wake up
All the mummy daddy dem go wake up eh
Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour Wande Coal dey wake up
All the mummy daddy dem go wake up (Mr Flavour Wande Coal for the dance)

Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Flavour break it Wande Coal)
Hololo helele hololo (In Dollars spending money)
Hololo helele hololo (In Dollars)
Hololo helele hololo (In Dollars spending money)
Hololo helele hololo (In Dollars)

I love your backa ehh
The way you whining up on me
The way you dey buga ehh
Baby shake e your something
Ebelebe ebelebe this girl is killng me ebelebe
Chineke me ebelebe this girl is killng me ebelebe

If you get money eh money eh
My brother make una dey jolly eh jolly eh
This life e no get part two eh part two eh
Oh nwanene nwanene mama eh eh mama eh eh (Mr Flavour Wande Coal for the dance break it)

Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour Wande Coal dey wake up
All the mummy daddy dem go wake up eh
Dem go wake up hear this gbedu dem go wake up
Mr Flavour Wande Coal dey wake up
And the mummy daddy dem go wake up (Mr Flavour Wande Coal for the dance)

Hololo helele hololo (Flavour)
Hololo helele hololo (Wande Coal)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Dollars spending money)
Hololo helele hololo (In Dollars)
Hololo helele hololo (Dollars spending money)
Hololo helele hololo (In Dollars)

Comment tu t'appelle
Wande coal
Mr Flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande coal
Mr Flavour eh break it (Ma Ma Masterkraft on the beat)
Flavour
Wande Coal lololo lolo
Mr Flavour Wande coal pon the dance (Break it)
(Mixing Zeeno Foster)
Mr Flavour Wande coal for the dance (Break it)

Hololo helele hololo (Which kind of flavour)
Hololo helele hololo (Get to work)
Hololo helele hololo (Go crazy break it)
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo
Hololo helele hololo (Oyolima)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: OKOLI IZUCHUKWU, OLUWATOBI OJOSIPE

Lyrics © Ultra Tunes

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wake Up Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wake Up Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8232144/Wande+Coal/Wake+Up>.

    Missing lyrics by Wande Coal?

    Know any other songs by Wande Coal? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Ground Control to Major Tom -- Take your ______ pills and put your helmet on."
    A daily
    B protein
    C acid
    D vitamin

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wande Coal tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Wake Up

    »