Jah Eli Jah
Bella Shmurda, Cobhams Asuquo, Patoranking
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Uh yeah Uh yeah yeah yeah Uh yeah Uh yeah yeah yeah yeah yeah Shmurda Swear I no go lie Uh yeah I remember those days when no lighter no ganja no friends I remember those days when we have to bustle to get friends I hustle on my way up I did it all alone I brought all my brothers up Let them see me shine bright Ayaya Holy Michael Holy Gabriel Holy Raphael Holy Uriel Baba bless me make dem envy The way I'm flexing the money resting Holy Michael Holy Gabriel Holy Raphael Holy Uriel Baba bless me make dem envy The way I'm flexing the money resting Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Pour me water, holy water Make dem see say me I no dey suffer Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life to see me prosper Make dem see say me I no dey suffer again (Mad) Oluwa say make we pray for Our enemies and our neighbors Bless my enemies and my neighbors So that when I buy big Benz dem go see motor say more You give me grace give me favor Now I'm rich and I'm famous So tey I dey buy big houses for Lagos Anyhow anyhow people go dey wey go hate us Holy Michael Holy Gabriel Holy Raphael Holy Uriel Baba bless me make dem envy The boy that is flexing the money resting Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Pour me water, holy water Make dem see say me I no dey suffer again Eli Jah, ah, ah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life make dem see me prosper Make dem see say me I no dey suffer again Na me dem dey call kekere o Back then I no fit chop kpekere o Poverty just dey tele o But Oluwa iwo ni mo gbeke le o Wetin my eye don see hmm Omo my mouth no fit talk am From ghetto to Oversea Anywhere you hear my gbedu follow me rock am Holy Michael Holy Gabriel You don prove them say my head e dey there Holy Michael Holy ranking Father me I give you special thanking Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Pour me water, holy water Make I ram pam pam pam with plenty raba (Wah ya say) Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life Make dem see say ah me nuh dey suffer (Alright) Jah Eli Jah, Eli Jah God of fire, bless my ota Give them long life Make dem see prosper Make dem see say me I no dey suffer again again again again (Yah yah yah eh eh eh) Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life Make dem see say Me I dey prosper Make dem see say me I no dey suffer Jah Eli Jah, Eli Jah God of fire, bless my ota Give them long life Make dem see prosper Make dem see say me I no dey suffer again again oh Me no fit suffer again Me can't suffer again I no fit suffer again Hehe, dunno
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Jah Eli Jah Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8506703/Patoranking/Jah+Eli+Jah>.
Discuss the Jah Eli Jah Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In