My Head
Peruzzi, 2SEC, Davido
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
For my head for my head My heart beats, my heart beats My heart beats I want reason you i for like dey your side If I want visit you 'Cause you just dey my mind Sounds from the vibe machine i reason you I want dey your side I for like visit you 'cause you just dammn Shekpe! I for no come if I be hater ele oo I for don shower you the rabba I wanna give you two seconds of mine Eh, so baby cool up your temper My mama know your name My papa know your name wetin you want again Ayayayayoyo my mama know your name My papa know your name wetin you want again Yea, manya for my head o for my head o For my head o manya Ye manya for my head o for my head o For my head o I want reason you i for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind I want reason you i for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind Boss like Anita's face I fine girl from rivers state As a sabi boy from Delta state I getty money boku for pipeline oo Baby make you follow me solo This your body get ororo your body get ororo Oh na, na, na, na, na, na Mo sick about your love o Manyi na you melon dey pop o Omalicha for my shoe size o Oh na, na, na, na, na, na Mo sick about your love o Manyi na your melon dey pop o Omalicha for my shoe size o Oh na, na, na, na, na, na My mama know your name My papa know your name wetin you want again? Ayayayayoyo my mama know your name My papa know your name wetin you want again Yea, manya for my head o for my head o For my head o (manya) manya for my head o For my head o for my head o (manya) I want reason you i for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind I want reason you i for like dey your side I want visit you 'Cause you just dey my mind I for no call if I be danger You for no pick if I be stranger Bad belle people want dey kill my shine But let's stay together Because my mama know your name My papa know your name wetin you want again? 'Cause I no know again My mama know your name My papa know your name wetin you want again Ye, manya for my head o for my head o For my head o manya for my head o For my head o for my head o Swabs oh my God, if you're key
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"My Head Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9332537/Davido/My+Head>.
Discuss the My Head Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In