Cover Me
StarBoy, DJ Tunez, Wizkid
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
It's Kel-P vibes Tonight Where the party dey? Where my people dey? Where the shayo dey Wey go make man feel alright? Tonight When nobody dey eh, na who go dey? No throw wey, yeah yeah, yeah No forget sehy Your dream no fi happen for one night, yeah And when e happen, make you enjoy this life Say na one life, yeah yeah And when the journey bin dey start Dem go look, dem go dislike, yeah yeah Sey no time They see man deh live life them ah dislike Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro, yeah Ko se mi lat'ibere o, oh My baby, my baby, my baby You got to know what the music do to me She say, na the music make her fall for me She say, my music got a hold on her She say, my music got a hold on her This life wey you see, fit make you pai now Life dey, wey money can buy now I don' tey, I don' tey, I don' try now No be everything you see for life, you yan now, woo Tonight Where the party dey? Where my people dey? Where the shayo dey Wey go make man feel alright? Tonight When nobody dey eh, na who go dey? No throw wey, yeah yeah, yeah Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight Ko se mi lat'ibere o Toba dale ama soro, yeah Ko se mi lat'ibere o oh My baby, my baby, my baby Mix monster
Struggling with Cover Me? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Cover Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/37246632/Wizkid/Cover+Me>.
Discuss the Cover Me Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In