Song parody of

Green Light

by Shanky Grey

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Green Light song by Shanky Grey.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Yeah yeah Other girls them jealousy When they see my baby passing My baby nor play me koni Cos you fine pass the others oh Baby tickle me awww Tickle me ohh ohh ohh Shey u dey totori Because we don dey gum body eeeh Make I take you to place you nor go reject ohh and regret ohh my baby I want to be your maga abeg ohh I dey beg ohh my baby follow me Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh   Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Baby dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Baby tell me are you ready Common baby tell me are you ready awww awww awww Oya gimme little green light Common baby gimme me little green light awww Baby when sabi cook Baby when sabi dress and character good And i go love you too the end ohh Nobody go come in between us ohh aye I go make other girls jealousy I go make sure say them bow down when you passing by Chair lady nor be ah dumebi Your size too large you nor be megabyte oh You pass e terabytes oh  Other girls them small them be kilobytes oh I want to be your maga abeg oh I dey beg ohh my baby follow me go yeah Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh   Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Baby dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Baby tell me are you ready Common baby tell me are you ready awww awww awww Oya gimme little green light Common baby gimme me little green light awww I know say you go like to party all night I go take you to a place when go make you feel alright So baby nor dey dull ohh Because for the party I go spray all my  money baby eeeh Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh   Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Baby dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh Baby tell me are you ready Common baby tell me are you ready awww awww awww Oya gimme little green light Common baby gimme me little green light awww

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
A Gabby Pahinui
B Israel Kamakawiwoʻole
C Dennis Pavao
D Keali'i Reichel

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Shanky Grey tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!

Movies soundtrack

Green Light

»
  • Van Wilder 2 Rise of Taj