Song parody of

Track 6

by Tobby Drillz

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Track 6 song by Tobby Drillz.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Boshe je I no finna come here dey beg e I'm on deck all of una fit lose your head e Man on check wan ma kilor fun mi abeg Boshe je I no finna come here dey beg Man from the western side that's Africa Home of the kings and the queens of the vibe u know Tell dem to fall one side sabbatical Me I fit to educate them one time u know Them want to pour sand sand that's radical Me no dey do child's play and dem know dem know Baba God Dey my side that's magical Tell them when it's time dey go know them go know they know e No way no way no way no way u can never fuck with me no way I Dey on my own lane my own lane No way no way no way no way u can never fuck with me no way I Dey on my own lane my own lane Tobby Drillz the number one o is that what they say I been killing shit just way too long they get the message Puto u can't fuck with me I know U know comprende I been getting cake everyday everyday my birthday Every thing I do is on the low I keep them guessing Numbers going up Thank the lord, yeah I keep them pressing Yeah I'm the one that you heard about So come address me If not shut your mouth In my Absence don't go impressing I, I just want make dem feel alright Shamaya till dem loose their mind Be like one million gigabyte for their mind tonight I just want make dem Feel all cool dance and dance till them Loose their cool I just want make dem For their mind tonight No way no way no way no way u can never fuck with me no way I Dey on my own lane my own lane

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which song that has the lyrics "Not sure I told you, but I really like your teeth"?
A Sharks
B That's Rich
C I Like to Move It
D Give That Wolf A Banana

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Tobby Drillz tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!