Song parody of

Go Far

by Ayomi Ferrari

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Go Far song by Ayomi Ferrari.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

ST PON TRAKK mah nigga Your favorite ilisan boy Ayomi Ferrari leleyi o nana Them baddi belle dem no wan Make i go far Only on God music gimme fever You fit dey high make you no get ginger ah Omo ope jaiye this life no be fifa Capital GOD Baba loke jowo answer me Funmi laye ninu industry Make money come with Consistency ye ye Capital GOD Baba loke jowo answer me Funmi laye ninu industry Make money come with Consistency oh ah For my Kaaba ah Won le mi pa mi o le saa, Tunde Ednut Mufasaa Living lavida local ahh For my Kaaba ah Won le mi pa mi o le saa, Tunde Ednut Mufasaa Living lavida local ahh Don't be silly I'm working no bitch call me later I'm getting money I'm getting money ye I don see many things wey dey bother my mind Many pains wey dey trouble my life But Alhamdullilahi Na Baba God dey keep me alive Them baddi belle dem no wan Make i go far Only on God music gimme fever You fit dey high make you no get ginger Omo ope jaiye this life no be fifa Capital GOD Baba loke jowo answer me Funmi laye ninu industry Make money come with Consistency ye ye Capital GOD Baba loke jowo answer me Funmi laye ninu industry Make money come with Consistency oh ah My brother no canter I no get time for this and that Do me I do you na tit for tat Face all your fears na part of life Me I go dey grind must to Make my money Caribbean girls dem dey lick my loli Fuck shit I'm a star ️Ayomi Ferrari Fast cars for my garage Omo no Fugazi Me I go dey pull up with fans and friends Sing along when I perform sweet songs to your ears Ye Ye Them no fit compare Wa ti magbo upcoming legend No go underrate me oo Me I no go ever relent o no Even if them shenk me o Oluwa no go ever shame me oo Them baddi belle dem no wan Make i go far ah Only on God music gimme fever You fit dey high make you no get ginger Omo ope jaiye this life no be fifa Capital GOD Baba loke jowo answer me Funmi laye ni nu industry Make money come with Consistency ye ye Capital GOD Baba loke jowo answer me Funmi laye ninu industry Make money come with Consistency oh ah prod by STPONTRAKK

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Just own the night, like the fourth of July…"
A The Ramones - Sheena is a Punk Rocker
B Ariana Grande - 7 Rings
C Soft Cell - Tainted Love
D Katy Perry - Firework

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Ayomi Ferrari tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!