Song parody of

Spirit of Naija

by IykeDee

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Spirit of Naija song by IykeDee.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Anywhere we go dem go know say we don show We no dey carry last we are very much in control Anywhere we go dem go know say we don show We no dey carry last we are very much in control We no send anybody oh on a jeje we dey run our show We no send anybody oh on a jeje we dey run our show When we enter the place we dey make am For home and abroad we dey make am Na the spirit of naija no retreat no surrender When we enter the place we dey make am For home and abroad we dey make am Na the spirit of naija no retreat no surrender Original naija bobo original naija baby International naija person Remember who you are be proud of who you are Original naija bobo original naija baby International naija person Remember who you are be proud of who you are Don't judge us by wetin you hear not everything you hear is actually correct Don't budget us by dem say dem say not everything dey say is actually correct We no send anybody oh on a jeje we dey run our show We no send anybody oh on a jeje we dey run our show When we enter the place we dey make am For home and abroad we dey make am Na the spirit of naija no retreat no surrender When we enter the place we dey make am For home and abroad we dey make am Na the spirit of naija no retreat no surrender Original naija bobo original naija baby International naija person Remember who you are be proud of who you are When we enter the place we dey make am For home and abroad we dey make am Na the spirit of naija no retreat no surrender When we enter the place we dey make am For home and abroad we dey make am Na the spirit of naija no retreat no surrender Original naija bobo original naija baby International naija person Remember who you are be proud of who you are For yankee for Canada for Ghana Na we dey reign For yankee for UK Canada

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What is the theme song to the movie: Staying Alive?
A Eric Carmen - Hungry Eyes
B Frank Stallone - Far from Over
C Ray Parker Jr. - Ghostbusters
D Survivor - Eye of the Tiger

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

IykeDee tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!