Song parody of

Amour (Sped up) (feat. Started)

by Neuman pawnjay

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Amour (Sped up) (feat. Started) song by Neuman pawnjay.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Makosa She whine am Girlie dancer She be fire dancer She dey run like cheatah I dey chase her hunter She dey run like cheatah I dey chase her hunter I need a girl (I need a girl) For my yard (for my yard) Wey go come through(we go come through) When I'm sad (Ooooh) Wey go come through Cool my mind (Oooooh) Ease my stress oh ride or die Fire dancer she cure my conji Sweet sweet loving Secure my feelings No more fighting Babe I am coming Say ur beauty make man Dem calling Makosa (makosa) She whine am (she whine am) Girlie dancer (Girlie dancer) She be fire dancer (fire dancer) She dey run like cheetah (run like cheetah) I dey chase her hunter (chase her hunter) She dey run like cheetah (run like cheetah) I dey chase her hunter (chase her hunter) Makosa (makosa) She whine am (she whine am) Girlie dancer (Girlie dancer) She be fire dancer (fire dancer) She dey run like cheetah (run like cheetah) I dey chase her hunter (chase her hunter) She dey run like cheetah (run like cheetah) I dey chase her hunter (chase her hunter) Too many bitches wey dey bother man (Bother man) I no fit lie u go make me mad I love the way she dey booty bounce On a low oya take it down Say ur bombom bigger Come and and totori now(wuwu) Inside my room we go kolobi down (wuwu) Do it on a regular Get the keys try to get Into the formular (Uhmmmm) I just want you Cuz my guys don queue ai Make i do calm down first Oh baby no say no Just tell me yes and I will be fine Hola hola I go Costa for you Eei just me and you (Uhmmmm) Hola hola hola hola I need a girl (I need a girl) For my yard (for my yard) Wey go come through(we go come through) When I'm sad (Ooooh) Wey go come through Cool my mind Ease my stress oh ride or die Fire dancer she cure my conji Sweet sweet loving Secure my feelings No more fighting Babe I am coming Say ur beauty make man Dem calling Makosa (makosa) She whine am (she whine am) Girlie dancer (Girlie dancer) She be fire dancer (fire dancer) She dey run like cheetah (run like cheetah) I dey chase her hunter (chase her hunter) She dey run like cheetah (run like cheetah) I dey chase her hunter (chase her hunter) Makosa (makosa) She whine am (she whine am) Girlie dancer (Girlie dancer)

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Heat of the Moment" is a 1982 biggest hit single for which band?
A Bruce Springsteen & The E Street Band
B Mr. Mister
C Asia
D Cutting Crew

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Neuman pawnjay tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!