Song parody of

Who I Am

by Rixk Nj

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Who I Am song by Rixk Nj.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Owe owe eeeeh wusha Owe owe eeeeh wusha No send me but na you dey yan dust Carry shoulder up come dey form boss Talk so many things but non seems true How we take arrive here i don't know yet It could be possible today Or maybe morning on sunday But someday you go know what i am Or who i am Make e nobody come tell me what I don't want nobody come tell me what Need nobody come tell me who i am Make e nobody come tell me what I don't want nobody come tell me what Need nobody come tell me what i am Or who i am Owe owe eeeeh Owe owe eeeeh You can't tell me who i am People dey we cannot relate with Story dey when i dey see as myth Story wey sey humans are not equal And still today the story has not changed It could be possible today Or maybe morning on sunday But someday you go know what i am Or who i am Make e nobody come tell me what I don't want nobody come tell me what Need nobody come tell me who i am Make e nobody come tell me what I don't want nobody come tell me what Need nobody come tell me what i am Or who i am Owe owe eeeh No telli me abeg no telli me Owe owe eeeh You can't tell me who i am Owe owe eeeh No telli me you can't telli me Owe owe eeeh You can't tell me what i am Owe owe eeeh You underrate me no rate me Owe owe eeeh You can't tell me who i am Owe owe eeeh Sempe someday you go send me Owe owe eeeh When you find out who i am Make e nobody come tell me what I don't want nobody come tell me what Need nobody come tell me who i am Make e nobody come tell me what I don't want nobody come tell me what Need nobody come tell me what i am Or who i am Owe owe eeh Owe owe owe eeeh Owe owe eeh Owe owe owe eeeh Owe owe eeh Owe owe owe eeeh Owe owe eeh You can't tell me who i am

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Whose first hit was Wuthering Heights?
A Tori Amos
B Björk
C Kate Bush
D Fiona Apple

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Rixk Nj tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!

Movies soundtrack

Who I Am

»