Song parody of

Mula (feat. Xubit)

by Big Money

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Mula (feat. Xubit) song by Big Money.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

No be every yansh wey you see you go fuck If you be true OG you know wetin i dey talk Every day awon boiz we dey hustle nonstop No waste my time omo boy if no be money you dey talk Ogbeni calm down Omo dey your lane As a sharp guy you gat to use your brain Now make you try to hustle hard one day e go pay Stay away from chicks wey dey too complain I dey focus on the money o I no come play No be go slow I dey the fast lane Still dey rep for the south na my last name Anywhere the money dey na him we dey go I dey steady on the mula life is all about the doe No go dey dull yourself, Omo boy no be so If the talk no be money aswear I dey go I dey go When you dey broke life go stress you Small thing go vex you People for your family go wan to dey test you All the times you dey down nobody come to your rescue Now things change baba God don dey bless you But as you dey ball, make you try dey invest too I no fit take shit Mehn I dey leave am for restroom Life sweet like this chick I dey see for my review Stay high see the whole world from a birds view Naso, make you try dey use your head oh Hello make you try dey use your head oh Anywhere the money dey na him we dey go I dey steady on the mula life is all about the doe No go dey dull yourself, Omo boy no be so If the talk no be money aswear I dey go I dey go They never thought i could shine like this, transform like this leave life like this Baba God be the majesty Hallelujah to the king for his grace I thanks Now I'm living life I dream make Mama so proud now she smile like this Nigga for my time I chill Double my hustle Anywhere the money dey na him we dey go I dey steady on the mula life is all about the doe No go dey dull yourself Omo boy no be so If the talk no be money aswear I dey go I dey go

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Some nights I stay up, cashing in my bad luck, Some nights, I call it a ______."
A win
B draw
C flaw
D loss

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Big Money tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!