Song parody of

Maintain

by Legend Heir

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Maintain song by Legend Heir.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

I been Dey cut some corners To fix some commas You make me feel like say you get me brother I come realize say you cut my cheddar This life no be bread & butter Striving just to fill my leather Na true talk I tell you my brother Don’t snooze or dem go leave you for gutter Just do you I don Dey wait for my own turn My own turn I no Dey look another man own I just Dey face front So don’t blame me If I don’t meet your expectations This is my life If you Dey wonder how I stay strong Oya try to Dey maintain No go explain This life wey you Dey you gass sustain No be mistake You gass relate Your destiny Dey for your doorstep You Dey play tikitaka You come from Abraka You Dey form boss man No be God father Don dada You say you be my confronter Make you show yourself You say I be gold digger Hold your side Make you no go talk say my face say e no show And I hold my grind I Dey ten toes down Me no go ever ever slow down I don Dey wait for my own turn My own turn I no Dey look another man own I just Dey face front So don’t blame me If I don’t meet your expectations This is my life If you Dey wonder how I stay strong Oya try to Dey maintain No go explain This life wey you Dey you gass sustain No be mistake You gass relate Your destiny Dey for your doorstep Oya try to Dey maintain No go explain This life wey you Dey you gass sustain No be mistake You gass relate Your destiny Dey for your doorstep

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Fill in the blanks from the Taylor Swift song: "Dear _____ Dear ____ I see it all now that you're _____."
A John, Gone
B Mom, Smarter
C Ron, Dead
D Fans, Here

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Legend Heir tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!

Movies soundtrack

Maintain

»
  • Don't Be A Menace...