Song parody of

My dada don long

by Alpha Moses

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the My dada don long song by Alpha Moses.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Oh oh oh (AlphaMoses) Ohh ohh ohh ohh Oh oh oh Ohh ohh ohh ohh Wetin pass man for this life I go tell you They sabi God but na money them dey pray to If you fit sell your own blood man I fear you I dey mind me own business ion care to (explain) Oh I thought you said you're 'bove me I don't care about no statue I just want be lowkey I just feel my dada grow reach my neck And if my hair fit grow then I must be next aye My dada don long ooo (e don long) My dada don long ooo (e don long) My dada don long ooooo (e don long) my dada don long (e don long) For this life for this life if it live it go grow For this life for this life I be higher than Igbo For this life for this life I strong pass ogogoro For this life, yeah this life oh Ohh oh ohhh ohh if it live it go grow oo Ohh oh ohhh ohh I go be higher than Igbo Ohhh oh ohhh ohh and I promise I go grow oo Ohhh oh ohhh ohh Shey you be under juju How mumu get sense pass you How you dey run but your shadow run pass you You fit vex but I gotta still ask you It don't make sense I'm not here to harass you I don't want my mama to worry I no want make she struggle for money So I go work till my hands dem fall off Turn my sweat to diamond as I wipe off Oti oti otilo money come and money go But I make it grow Make it make it make it choke My brother I swear it choke but we no serve money I know what's meant for me We live and die cést la vie And if I leave this earth too early go tell my mama say My dada don long ooo (e don long) My dada don long ooo (e don long) My dada don long ooooo (e don long) my dada don long (e don long) For this life for this life if it live it go grow For this life for this life I be higher than Igbo For this life for this life I strong pass ogogoro For this life, yeah this life oh Ohh oh ohhh ohh (mama mama) Ohh oh ohhh ohh (mama mama) Ohhh oh ohhh ohh (yeah yeah) Ohhh oh ohhh ohh Ohh oh ohhh ohh Duh na na na na na na na Hmmm hmmm Yeah mhmm Yeahh mhmm Yeahh mhmm

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What is the highest number of artists who were featured in a song?
A 25
B 10
C 30
D 20

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Alpha Moses tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!