Song parody of

Elon Musk [Fireboy DML Remix]

by Zlatan

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Elon Musk [Fireboy DML Remix] song by Zlatan.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

(Aha) wait They call me Shallipopi (B-) Ibile (Busy) All these my Southie boys (ah) Rands e dey body Dubai, dirhams dey body Yankee, dolápo dey body (kuron'be) Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto) Eh, he na Tesla kid Pulling up in a Tesla toy Eh, no bitch boy See, no go dey Funds dey low-key, no go play Shallipopi, I work all day Plutomania, we fly all day Inside that your Evian so Another Evian dey inside Inside that your Evian (Evian) Another Evian dey inside Inside that your Evian so Another Evian dey inside Inside that your Evian Another Evian dey inside All these Elon Musk boys Para dey body (dem dey vex) BTC dey body (too much) Money dey body (plenty) All these Elon Musk boys (dem dey) Para dey body (ah, dem dey vex) BTC dey body (o por) Money dey (ahn) It's the remix of the remix (Elon-lon) You know the steez (Elon-lon) Roll cannabis Your baka like Tesla, I gat the keys (Elon-lon) Ah, I stack (Elon-lon) I smoke, (Elon-lon) I puff and pass (Elon-lon) I loud (Elon-lon) I choke, I jogodo 'til I reach high cloud (Elon-lon) Abena please no dey doubt E no be clout, my shekere no dey bounce No go dey show, no dey proud Idan no dey bow Only when I wan kiss you down there, yeah Bad girl, say she wanna fuck to the anthem All these Elon Musk boys Para dey body (dem dey vex) BTC dey body (too much) Money dey body (plenty) All these Elon Musk boys (dem dey) Para dey body (ah, dem dey vex) BTC dey body (o por) Money dey (say, say) Ahn, kuron'be Money too choke abeg One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?) Look at my squad, you can tell If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier Ahh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones) These ones, when you see them make way (make way) Evian dey (Evian dey), maga dey (maga dey) So therefore, every day na payday (say) I say, no go put body if you no get mind (get mind) Unless your mind go dey (go dey) Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price) My guy, na there you go dey (ayy) Ayy, kuron'be All these my Southie boys (ah) Rands e dey body Dubai, dirhams dey body Yankee, dolápo dey body Elon-lon-lon (Elon, Elon) Elon, 'Lon (Elon) Elon-lon-lon, Elon, Elon Shalli what? Shallipopi Elon-lon-lon, Elon, 'Lon Elon-lon-lon, Elon, 'Lon (ayy) How do I pay, boss? Send aza or send wallet Payment received, na he credit BTC? Now you don confirm Evian dey? (Evian dey) Evian dey Now you don confirm Evian dey? (Wait, wait) Evian dey, eh Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey)

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
The song "Adore You" is performed by?
A Harry Styles
B Justin Bieber
C Billie Eilish
D Shawn Mendes

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Zlatan tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!