Song parody of

Baba Nla

by D'Banj

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Baba Nla song by D'Banj.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Gaaga Musik Disaster yea They say me bury mi sef for a rascal Disaster no grammar Girl when l go up the real they no come my terrain ah They ran all of dem for designer If you see say dem dey find me for the corner Make you tell dem say you no see me Cos enter the boat with me And me pray wit my rosary me Paranoid totally Scaring everybody close to me My name is too fucking noisy Oh me oh my oh my oh my Ghen ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense No let dem lie to you and bluff Tell dem say gangster no wear handcuff Original not another man stuff Me fans dem ah plenty just like dandruff So why they won koba mi Link with the girls them globally Me cut them bluff man totally I know say Larry Gaga cover me Egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi Ghen ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense Ehn oh eh Baba nla nonsense nonsense naso I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest E get as dem go do I no go give dem face I go dey kuku just dey waka dey arrange my face I go dey enter the city with happiness I go dey gather all the people in togetherness I go dey keep my cool make I no go vex As guy man dey work see guy man must flex Make sure say I dey mind my business Because crazy people everywhere I no like stress Ehen nowadays I go dey put me first I go dey do my best I go dey leave the rest I go dey keep it fresh I go dey wear live vest I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest eh Ghen ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense Ghe ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense Ghen ghen ghen Baba nla nonsense baba nla nonsense Bangalee Larry Gaga

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Baba Nla

164.2K
1,285     53

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What was Britney Spears’ first single called?
A In the Zone
B Baby One More Time
C Stronger
D Piece of Me

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

D'Banj tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!