Song parody of

New Age

by Pop dadii , Em1r3x, Whizzagi

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the New Age song by Pop dadii , Em1r3x, Whizzagi.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Verse 1 :(Pop Dadii) (Pop Dadii) Living my past life ain’t funny (uhhh uhh) I dun wanna go back no call me (uhh ohh) Trips with loud make a man funny(man funny) Trip back to the streets Dem fake loving(uhhh ehh) We no dulling (ehhh) New age wanting (ehhh) New age forming (uuhhh) New age something (uuhhhh) Living my past life ain’t funny (uhhh) I dun wanna go back no call me (uuhhehhn) Yeah yeah (uuhhh ehhh) Chorus Dey dunno(dey dunno) Dem wan know(dem wan know) Wetin dun sup o Dem wan know(dem wan know) No be so(no be so) Hope yunno(uuuhhhh) New age calling over load (oad oad) See’ We on a low (ow ow) Ah’ Wait till we blow(aahhhnnn) Oh no’ Ah’ Emi don know Whizzagi don know say Verse 2 : (EM1R3X) Sometimes I get lost in my feelings now But I’ Stand tall you no fit kill me now I be young king as you can see me now I get strong feelings you no fit bring me down I go stand gidigan(stand gidigan) I go stand gidigan oo oo When I start to chop all the blessings you sef go know what’s up(you go know whatsup) Hook Make you no go play me e’ See me I dey hustle on a daily e’ Many people wan dey underrate me e’ But I stand up tall I be giant oo(giant oo) Verse 3:(Whizzagi) (Hmmmmmmm) They wanna know How the boy do We In a new age where feelings are fake You take me up and down again You took my past and my memories to hurt me I’m sorry Oh my darling Everyday you tell me say you no go play me o Oh shawty I don fall for all your lies(oh na na ) Hook Say something now Are you choking now I'm sorry naw Are you joking ah Save my soul ah But nobody been dey for me (oh eh) Na music I dey do night and day I’m just a young boy that won’t quit(I’m just a young boy that won’t quit) Chorus Dey dunno(dey dunno) Dem wan know(dem wan know) Wetin dun sup o Dem wan know(dem wan know) No be so(no be so) Hope yunno New age calling over load (oad oad) See’ We on a low (ow ow) Ah’ Wait till we blow(aahhhnnn) Oh no’ Ah’ Emi don know( Ahn Ahn) Whizzagi don know say Outro

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Who played the guitar solo in Michael Jackson's "Beat It"?
A Angus Young
B Eddie Van Halen
C Keith Richards
D Jimi Hendrix

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Pop dadii , Em1r3x, Whizzagi tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!