2018 B (feat. Ykay & Olatunde)

Southboy Curtis & Brainaholic


3:58
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I go give them gangnam style
Industry ma gba pe'alejo nbo
Make dem dance real dance
You fit shaku sef and do leg work
Oh my my oh my
You fit zanku sef and do leg work
Oh my my oh my
You fit zanku sef and do leg work
Oh my my oh my
Now gbe body
No go dey dull your person ey sho gbo
Gbe body eh
No go dey dull your padi ey sho gbo
Raise your fist if you dey spend your money ey shogbo
Gbe body eh
No go dey dull your padi ey sho gbo
Gaz let you know nobody badder
Gaz let you know nobody bad
Gaz let you know nobody bad

I no need to introduce myself
you go know say i don show
Na God's time i dey wait for you for hear say i don blow
I fit no get money o but in bars i no broke
I spit big lines wey fit make bigger stroke
Industry be aware ykay is on the run
I don drop flows till microphone start dey burn
Eko make way o i don show na my turn
I go kungfu beat like i be jackie chan
Moti de o shey na me get the throne
I dont punch beat o na music be my bone

Oluwa you know say na you do am for me from the onset
Na you gimme flow baba shey you see the concept
I dey bounce on this beat cos me i get license
Industry eti lalejo ki gbogbo yin parada
Nissin mofe takeover flows mi oni warapa
Gbogbo yin ma farapa
Dakun awe koshi joor
E fun mi ni hi five
Sheleyi jor cypher
Moni ko gbe body e gbe soul ko ma lo gor ju
Tori pse ti wole awe malo form ju
Gbe body ehh arrrgh

I go give them gangnam style
Industry ma gba pe'alejo nbo
Make dem dance real dance
You fit shaku sef and do leg work
Oh my my oh my
You fit zanku sef and do leg work
Oh my my oh my
You fit zanku sef and do leg work
Oh my my oh my
Now gbe body
No go dey dull your person ey sho gbo
Gbe body eh
No go dey dull your padi ey sho gbo
Raise your fist if you dey spend your money ey shogbo
Gbe body eh
No go dey dull your padi ey sho gbo
Gaz let you know nobody badder
Gaz let you know nobody bad
Gaz let you know nobody bad

I dey father any beat this one no fit form bastard
Stand solid never soft like cooked pasta
My team no be drink we steady quenching your thirst sir
Dem say dem no know us but they steady telling us yes sir
I dey twist am im feeling like say im mystical
Tell em say im shaking my legs i e feeling the jam
Me my homies flyer than what you get when you fuel a new jet
And a ticket for some couple tickets on a plane
Stand still you never fidget
Uh omo na p.s.e
You no fit bee like we
Ohh
Me bad im too fly for cheap stunting
Prepare your
Theres not stopping
This heat i'm bringing when the beat dropping
Next up to blow up and i'm ain't stopping
Yo born to rap and i still drop a little pon pon
Mhen im king you can ask them where i come from
Brick by brick imma build this so i stand tall

Ra
Y'all get it
South im out

I go give them gangnam style
Industry ma gba pe'alejo nbo
Make dem dance real dance
You fit shaku sef and do leg work
Oh my my oh my
You fit zanku sef and do leg work
Oh my my oh my
You fit zanku sef and do leg work
Oh my my oh my
Now gbe body
No go dey dull your person ey sho gbo
Gbe body eh
No go dey dull your padi ey sho gbo
Raise your fist if you dey spend your money ey shogbo
Gbe body eh
No go dey dull your padi ey sho gbo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Elijah Curtis, Elijah Oluwadare, olatunde awo, Olayinka Martins

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 2018 B (feat. Ykay & Olatunde) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "2018 B (feat. Ykay & Olatunde) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10124436/Southboy+Curtis+%26+Brainaholic/2018+B+%28feat.+Ykay+%26+Olatunde%29>.

    Missing lyrics by Southboy Curtis & Brainaholic?

    Know any other songs by Southboy Curtis & Brainaholic? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Yesterday" by the Beatles is the most-covered song ever recorded; which performer has NOT covered it?
    A Ray Charles
    B Boyz II Men
    C Nina Simone
    D Aretha Franklin

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Southboy Curtis & Brainaholic tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!