Fake friends

GCN

0 fans

GCN


2:31

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Say Jah guide mi from fake fake friends
Wey no wan just wish mi well
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Say Dey call mi GCN
Wey just wan see my downfall
Oor yooor or yooor
Wo yo
When dem see you dem go holla you
But them mind bitter pass kolaqalagbo yo o
Me na know why them hating on a clean mind
It's God gift my brother man This is divine
Bad mind Dey your side when ya conquer
When you Dey hustle dem go run far
Some man Dey pray make you fall like tanker
Take a look at how dem spoil them face like Alanta
No let dem call you blood
Kolokolo
Laugh with you in the front
Laugh at you at the back
Jah Jah strengthen my focus
Like camera dem no fit spoil my focus
Kududebude ee
Say Jah guide mi from fake fake friends
Wey no wan just wish mi well
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Wey just wan see my downfall
Oor yooor or yooor
Say mi no want dem
Some of the bloclaaat dem pretend
Say mi no want nobody
That be why mi Dey mi lane
Coz what them talk about you only Jah know
Dem go smile at you
Still want to kiss
Like them vadoo
Ha say
Lie lie lie lie lie
Dey wanna take my life
Dey cyant kill my vibe
Jah Jah gat mi side
No let dem call you blood
Laugh with you in the front
Laugh at you at the back
Jah Jah strengthen my focus
Like camera dem no fit spoil my focus
Nor norr oh
Say Jah guide mi from fake fake friends
Kude de
Wey no wan just wish mi well
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Wey just wan see my downfall
Oor yooor or yooor
Oh lord I pray oo
Ee Yeee haaa
Ha kududebudebudede oo
Oda ha ha da ha
Ye ee yee eh eh e he eh
Lekwa something

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: godson okonye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fake friends Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fake friends Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10130494/GCN/Fake+friends>.

    Missing lyrics by GCN?

    Know any other songs by GCN? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh, think twice, 'cause it's another day for you and me ____________".
    A playing dice
    B in paradise
    C to sacrifice
    D go exercise

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    GCN tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!