ebelebe

GCN

0 fans

GCN


3:15

 Struggling with ebelebe? Become a better singer in 30 days with these videos!

Lekwa somthing
Dey call me GCN no no oh
Preay
Kudekudekude eh na na na o
This love e no go Die baby
Cause you know I gat you baby oh
If you be witch make you fly me o oh
Carry you on my bicycle my baby oh
Oh hoo
Ebelebe e gbuo
Ebelebe e gbuo
Ebelebe e gbuo oh oh Han Han
Ebelebe e gbuo
She say she no fit let me go go go
Wahala gbege
Nkechi no fit let me go go go
Wahala go Dey
Ahurun gi na anya
I go like make we begin stay together
But your mama just want to put as under ohhh
Oh no no no no
Weda dem like am or not oh oh
Me and you go Dey baby bae
Maka Chineke obu ngalaba di isu uno mo o
Oh baby wetin we go do
Shay make we run away eh eh
Go obodo oyinbo
Your mama and papa no go know oh oh
This love e no go Die baby
Duro no
Cause you know I gat you baby oh
OYa duro no
If you be witch make you fly me o oh
Carry you on my bicycle my baby oh
Oh hoo
Ebelebe e gbuo
Ebelebe e gbuo
Ebelebe e gbuo oh oh Han Han
Ebelebe e gbuo
She say she no fit let me go go go
Wahala gbege
Nkechi no fit let me go go go
Wahala go Dey
No stress
See mi love no made in Lagos
It's gonna be a better time
E go Favour us
We stand gidigba
Like aso rock dem no fit break us
Even with their grandma rapper
Omo see dem no fit curse us o
No matter what baby
Dem no fit spoil us oh
Baby girl you know say I no fit run away
Away eh eh eh
Come make I lick you
Baby make I give you
Like techno old romance
Baby tinko tinko oh
You be my tiktok baby oh
Baby baby o ma bi beji oh
Uwaa wa wa
This love e no go Die baby
Duro no
Cause you know I gat you baby oh
OYa duro no
If you be witch make you fly me o oh
Carry you on my bicycle my baby oh
Oh hooo
Ebelebe e gbuo
Ebelebe e gbuo
Ebelebe e gbuo oh oh Han Han
Ebelebe e gbuo
She say she no fit let me go go go
Wahala gbege
Nkechi no fit let me go go go
Wahala go Dey
GCN you are murderer

 Struggling with ebelebe? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: godson okonye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ebelebe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ebelebe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10130499/GCN/ebelebe>.

    Missing lyrics by GCN?

    Know any other songs by GCN? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was David Bowie’s real surname?
    A Jones
    B Julian
    C James
    D Jermey

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    GCN tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!