HIGH
Marc D' Mayor
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Take e shoe comot for leg e wajo jo jo jo Sapa no dey finish level am so so so E fit get as e be sometimes mi o mo o Life na step by step o make we kpakurumo When you hustle no conny Men dey mental like johnny Survival na solid Every day with a new thing When you hustle no conny Men dey mental like johnny Survival na solid Every day with a new thing Who give you this money Wey dey make you surgi Soft like agege Gimme vibe a le le Who give you this money Wey dey make you surgi Soft like agege Gimme vibe a le le High Hail my guy no be lie Tell the babe say she fine High My guy you know we must high Tell the babe say she fine No take am personally when nobody dey for you So do you best my G This life na per head my G Na the game we play so just play the game Me no send what the bad man say If i do dem say i do again Tap the vibe make you go insane When you hustle no conny Men dey mental like johnny Survival na solid Every day with a new thing When you hustle no conny Men dey mental like johnny Survival na solid Every day with a new thing Who give you this money Wey dey make you surgi Soft like agege Gimme vibe a le le Who give you this money Wey dey make you surgi Soft like agege Gimme vibe a le le make you surgi Soft like agege Vibe a lele make you surgi Soft like agege Vibe a lele Lets go High hail my guy no be lie Tell the babe say she fine High My guy you know we must high Tell the babe say she fine make you surgi Soft like agege Vibe a lele make you surgi Soft like agege Vibe a lele
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"HIGH Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10213824/Marc+D%27+Mayor/HIGH>.
Discuss the HIGH Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In