Friend Zone

Temitope Serentainer

0 fans

Temitope Serentainer


3:24

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Premium desire
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Let my melody be
Ṣo ṣo ṣo ṣo green light tire
Wetin you do me, e be like jùjú something
For sure
Oh baby, you get my mùmú button
Friend Zone no easy, I been just dey pretend
Anytime I dey with you, I dey lose my sense
Show your code, no delay, abi make I reset o
Baby come make we relate
You no go regret o
I give you green light tire o, tire o, tire o
Baby oku premium desire o desire o desire o
Let my melody be the key to your heart
Give me memories of me in your arms
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
A million words in my head o o
But all I say to you is Hello
Má lọ gbàgbé mi sínu friend zone
If Ṣade no be cruise, make I bend o
Oi, look at me baby
Call me honey o
Friendship na yellow, love na red oh oh oh oh
Jẹ́ ká jọ lò'gbà
Together, forever
Na only your love wey I send oh oh oh oh yeah
I give you green light tire o, tire o, tire o
Baby oku premium desire o desire o desire o
Let my melody be the key to your heart
Give me memories of me in your arms
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ṣo ṣo ṣo ṣo
Ṣo ṣo ṣo
Ṣùrùbalẹ̀ o
Ọ̀kan dúdú aro
Ọ̀kan rẹ̀rẹ̀ osùn o
Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o
Melody
Let my melody be
Let my melody be the key to your heart
Melody
Let my melody be
Let my melody be the key to your heart

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Sofowora Temitope

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Friend Zone Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Friend Zone Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10219547/Temitope+Serentainer/Friend+Zone>.

    Missing lyrics by Temitope Serentainer?

    Know any other songs by Temitope Serentainer? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Tony Lewis is more known as a member of which band?
    A The Outfield
    B Dexys Midnight Runners
    C Alphaville
    D King

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Temitope Serentainer tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!