Everybody Can't Survive.
DAMI
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah Them ah no know (mmn) Them ah no know (aye) Ready set the caption, send dem photo When I'm ready for that action, dem ah no show Man ah steady talking jargon better shut up Aye baby can I go slow? Ayo Emi Omo Ologo D-DBOY! Any man wey dey lie for my side Call the pastor make dem cast all and bind you know Na many reason man dey find valentine I Dey reason with you, you dey bite for my back you know Yeah you gats to know oh oh Tell dem say "me passing on" on on I gat the vision for my city Can't see me and they really can't beat me But I gats to blow oh oh oh Where the guys? Tell dem say we shine I no dey use weed and 'cohol, I got the vibe Man I'm so divine, kill 'em with the style Drop the rhythm then we feast and ball for the night Everybody can't Survive Baby can you pree my line Dare me just to see if I'm lying Know say, girl you free my mind Everybody can't Survive Baby can you free my line Dare me just to see if I'm lying ahn Omotena ease my mind Tell a man shut up (shh) When I reach the scene man scatter Up the fees, then they bleed man bladder Better give man lagger When I get the cheese man stack am Robin Hood dem dey live like Gotham Brother man get badder You know me go fight for my right If you sleep dem go steal a man's rice Cannot kill a man twice Man I keep on gliding like kite Best believe we gon reach the sky high Cannot see the man fumble (fumble) Me getting the bag me nuh fumble (fumble) She setting the goal, me I wan do (wan do) They like "who's that guy" They liking that guy And I be that guy I no fit to lie you know Somebody gats warn you, warn you (somebody gats warn you) You're fucking with the wrong dude, wrong dude (you been fucking with the wrong dude) Your body go dey taunt you, taunt you Everybody can't Survive Baby can you free my line Dare me just to see if I'm lying Know say girl you free my mind Everybody can't Survive Baby can you free my line Dare me just to see if I'm lying ah Omotena ease my mind Everybody can't Survive Baby can you free my line Dare me just to see if I'm lying Omotena ease my mind Everybody can't survive Free my line
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Everybody Can't Survive. Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10382778/DAMI/Everybody+Can%27t+Survive.>.
Discuss the Everybody Can't Survive. Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In