For Love

Petrus BMIG

0 fans

Petrus BMIG


3:38
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Baby see this love I swear no go fade
Me no go play you heart like a game
This love wey turn my life around
Wey dey cool my temper down

Can't you see that I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you for love yeah
Can't you see that I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you yeah for love  yeah see

Kele I say cool your mind cause
Emi ofe duro baby
Imakatakwa achalugo m
I say come my way

Everyday I dey pray make you pick up your phone
Baby pick up your phone
Cause love don't cost no dime
That's why I'm giving you my rhythm

Body no be firewood oh
Baby girl you see I'm in the mood oh
You're my apple pie can you be my food
And I'm sorry if you think I'm rude

I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you for you for love yeah
Can't you see that I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you yeah for love  yeah

You are my ride or die got me hypnotized
I'm down for you if you're down for me
Make we go make we tell your mama
Me don go fall in love with her pikin

Cause you dey turn church boy to playboy
And I no go mind if takes forever
From Lagos up to New York
I'll be singing my love you now

Baby say you got me
Can't deny I'm locked in your love zone
When do you want me tell me I'll run back
I'll be running back to you I'm falling

I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you for you for love yeah
Can't you see that I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you yeah for love yeah hm

Baby see this love I swear no go fade
Me no go play you heart like a game
This love wey turn my life around
Wey dey cool my temper down
For you for your for you for love

Can't you see that I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you for love yeah
Can't you see that I'm falling I'm falling I'm falling I'm falling for you yeah for love yeah

It's your boy Petrus yeah
Fine boy from the trenches

Mayor mix

For love

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Peter Anyaeche

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the For Love Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "For Love Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10386994/Petrus+BMIG/For+Love>.

    Missing lyrics by Petrus BMIG?

    Know any other songs by Petrus BMIG? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Money for nothin' and ________ for free."
    A rings
    B chips
    C drinks
    D chicks

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Petrus BMIG tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    For Love

    »
    • Rush