Deceit

Yemyt

0 fans

Yemyt


2:26

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yemyt on d beat bai

I live my life on a low low
Make your life count coz na yolo
Emi emi emi omo ologo oh oh

E ole dani duro
Always on the road brother kuro
Dribble dem like a c ro (C ronaldo)

My eyes don open
And my shawty tell me make i no do
But na my ex be the eve wey gimme the apple shop

My eyes don open
And my shawty tellin me make i no do
But na my ex be the eve wey gimme the apple shop

Inner mi fada yard
I be the jagaban
All dem area girls wanna be mine
I don cause wahala for the area

But odun
Mo mi
That shit
Ain't funny ih!
Only i know what i feel in ma soul o

Melanin girl be acting like she's perfect
As a sharp guy i knack all of her friends
Ologbon ni olode
Ologbon ni olode
No fear we don't care

Coz me no dey fear them at all
Me no dey use Panadol
I say no dulling
I be sharp guy to the core
If your babe come she go shop

I live my life on a low low
Make your life count. .coz na yolo
Emi emi emi omo olo go
Ele damidu ro
Always on the road brother ku ro
Dribble them like a c ro (C ronaldo)
My eyes don open
And my shawty tell me make i no do
But na my ex be the eve wey gimme the apple shop
My eyes don open
And my shawty tellin me make i no do
But na my ex be the eve wey gimme the spple shop

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Okedoyin Adeyemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Deceit Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Deceit Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10391429/Yemyt/Deceit>.

    Missing lyrics by Yemyt?

    Know any other songs by Yemyt? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "If I see a light flashing, could this mean that I'm coming home" is a lyric from a hit song by which DJ?
    A Darude
    B Calvin Harris
    C Paul Oakenfold
    D Tiesto

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yemyt tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Deceit

    »