Balogun

LiliceD genral

0 fans

LiliceD genral


2:59

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oh lo lo
Oh lo lo
Oh lo lo
Big tune

I de rock designer
Cuz I get money to buy am
And everything I do is standard
Anything I say is final ah
Me I de focus on my race
Make nothing give me migraine
Too much blessing burst my Brian
I de grind, I de pray for grace
Cuz?
Me sef I gat myself only by myself
Me sef I gat myself only by myself
My vibe na machinery
My style originally
The spirit naturally
No energy ordinary

Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
I dey sing like a balogun

Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
I dey sing like a balogun

Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true
Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true

I paid the price
Omo na sacrifice
Them be no send me
But now them feel the vibe
Ask your girl she be concubine
We de chop life and she can't deny ahh
Been through worst days but I'm still
Here again
No matter how e de be wey go still to
Dey to dey jaiya oh

Cuz?
Me sef I gat myself only by myself
Me sef I gat myself only by myself
My vibe na machinery
My style originally
The spirit naturally
No energy ordinary

Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
I dey sing like a balogun

Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
I dey sing like a balogun

Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true
Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chinonso Emmanuel, Uzodimma Onyedikachi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Balogun Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Balogun Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10400583/LiliceD+genral/Balogun>.

    Missing lyrics by LiliceD genral?

    Know any other songs by LiliceD genral? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I woo.
    B She like the way that I dance.
    C She like the way that I speak.
    D She like the way that I rock.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    LiliceD genral tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!