Hello My Friend (freestyle)
Hodin
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yeah yeah yea yea Hello my friend Hello my friend Hello, yeah yea Hello, Hello oo Hello paddy mi, mo gbo pe Oma ti gbera And you no longer Live on the mainland That you now belong to the ios users Always on camera Snapchat inna uber That kinda lifestyle Post it all on social And at all times, always on the island Feels so good to drive cars Me sef my money dey come Money go come, Money go come Cause this life na turn by turn That's why I no dey rush I put everything on God On God So you all can stand and watch Until I make it to the top Cause me no care bout wat dem talk Same time me no give a f*ck Whether dem like it or not Imma keep dropping hits like its hot Friends like Corona dem be virus Oh Jah Jah guide and protect us Hello my friend, Hello Hello my friend, Hello Mo gbo pe, oma ti gbera And you see badman no tire Everyday me I go dey fire No retreat and no surrender Hello oo Hello paddy mi now tell me how far If no be business You no go reply chat But I hope you remember Back in the days When we dey jump on Okada Your wahala na my palava Me sef my money dey come oh Cause this life na turn by turn Ehnnn Thats why I no dey run I put everything on God I put everything all on God So you all can stand and watch Until I make it to the top Olorun Me no care bout wat dem talk Same time me no give a f*ck Whether dem like it or not Imma keep dropping hits like its hot Friends be Corona dem be Gbo gbo wa la jo ma gbera So Jah Jah guide and protect us Olorun, Olorun
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hello My Friend (freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10408560/Hodin/Hello+My+Friend+%28freestyle%29>.
Discuss the Hello My Friend (freestyle) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In