Tell Me

Debra Can

0 fans

Debra Can


3:08

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I can't deny (I can't deny)
The blessing (the blessing)

I can not lie
I can't deny (I can't deny)
The blessing (the blessing)
Oh uh oh uh oh
Smoke and fire
No hurt incite
Me ah don learn
Me lesson (me lesson)

99 men shake me
But you say you gat me
How can I be worried
When your hand dey on me
No Jericho fit stop me
My faith dey solid trust me
Sometimes e no rosy
But I still dey steady

Me i don't know (I don't know )
Tell me wetin I no fit do ( I no fit do)
Me I don't know (I don't know)
Tell me wetin I no fit do ( I no fit do)

No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)

No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do uh uh)

I don realize (realize )
You must to pay the price (pay the price)
To make am oh (make am oh)
Many many things Dey my mind oh
See the water for my eyes oh
My temperature bin rise oh
E bin high like the sun ooo
Many many things
I don conquer
Lies and so many pressure
All of dem betrayals
Actor no fit die ooo

Me I don't know (I don't know)
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
Me I don't know (I don't know)
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)

No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)

No no no
No no no no
Tell me wetin I no fit do (I no fit do uh uh)

Me i don't know know know know know
Me I don't know know know know know
Tell me wetin I no fit do (I no fit do)
Hmmm hmmm

 Struggling with Tell Me? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Deborah Asunbo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tell Me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tell Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10408612/Debra+Can/Tell+Me>.

    Missing lyrics by Debra Can?

    Know any other songs by Debra Can? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nights In White Satin was a 1967 hit for which band?
    A The Doors
    B The Yardbirds
    C The Moody Blues
    D The Rolling Stones

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Debra Can tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!