HERE BEFORE

Willi

0 fans

Willi

Willi is a given name, nickname (often a short form or hypocorism of Wilhelm) and surname. more »


2:42

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah
Temper dey for body o
Yeah Yeah
O n shey mi bi pe ara n kan mi o
Kan mi o
Yeah Yeah
I go try cool am for body o
Even if I'm down
I dey try to dey soji o
I dey try to dey soji o
I no let nothing jo mi o

Bro Sooooo
Just smile
Remember we get one life
And na the reason why I free my mind
Eliminate digital mind
Recently I've been waiting long time
The music self ready long time
Sorry for the wait I was taking my time
I was busy rediscovering the greatest of all time

Some say me the don
Me sef I no doubt
Because I've been here before
Mr man what do you mean by you've been here before
No be everything
Them dey use mouth dey talk
See I get sounds
In the vault in bulk
Gbedu wey go pound your head
like you pound iyan
I know say as e dey drop
You go crave the more
Because every single song you gbadun by default
Eiiiiii

Just smile
Remember we get one life
And na the reason why I free my mind
Eliminate digital mind
Recently I've been waiting long time
The music self ready long time
Sorry for the wait I was taking my time
I was busy rediscovering the greatest of all time

Temper dey for body o
O n shey mi bi pe ara n Kan mi o
Kan mi o
Yeah yeah
I go try cool am for body o
Even if I'm down
I dey try to dey soji o
I dey try to dey soji o
I no let nothing jo mi o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Fawole Adegboyega WiLLi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HERE BEFORE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HERE BEFORE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10550855/Willi/HERE+BEFORE>.

    Missing lyrics by Willi?

    Know any other songs by Willi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Stupid" is a 2019 biggest hit single for which singer?
    A Billie Eilish
    B Tate McRae
    C Camila Cabello
    D Bea Miller

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Willi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    HERE BEFORE

    »
    • Labor Day