Without You (Sped Up)

Dorothy Tuash

0 fans

Dorothy Tuash


2:24

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Baby you are sweet sweet sweet like sugar
Smooth like butter
Baby I dey feel feel feel your charger
As you dey cause wahala
See the way you turn me on
See the way you f*ck me up
You driving me driving me crazy uh
Driving me driving me crazy uh
See the way I dey beg you
Make you no turn me to mumu mumu mumu
Be like sey you dey use juju juju

I no fit eat o
I no fit sleep o
Without you
I no fit baff o
I no fit laugh o
Without you
I no dey joke o
I no dey lie o
I talk true
I no fit do o anything o without you

Chai!
I don see the kind of love wey dey burst my mind
Burst my mind
Burst my mind
I can't get over the fact that I call you mine (the boy is mine)
Call you mine
Call you mine

See the way you turn me on
See the way you f*ck me up
You driving me driving me crazy uh
Driving me driving me crazy uh
See the way I dey beg you
Make you no turn me to mumu mumu mumu
Be like sey you dey use juju

I no fit eat o
I no fit sleep o
Without you
I no fit baff o
I no fit laugh o
Without you
I no dey joke o
I no dey lie o
I talk true
I no fit do o anything o without you

I no fit eat o
I no fit sleep o
Without you
I no fit baff o
I no fit laugh o
Without you
I no dey joke o
I no dey lie o
I talk true
I no fit do o anything o without you

You're my everything
You're my everything
You're my everything
Cause I call you mine
My favourite thing

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Olutoyosi Adeneye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Without You (Sped Up) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Without You (Sped Up) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10580663/Dorothy+Tuash/Without+You+%28Sped+Up%29>.

    Missing lyrics by Dorothy Tuash?

    Know any other songs by Dorothy Tuash? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Del Shannon
    B Ritchie Valens
    C Frankie Valley
    D Buddy Holly

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dorothy Tuash tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!