Laptop (feat. Ranziz)
Roland
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Them dey hustle Government dey para Them wan stop boys for the zanga Collect their Dollar Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Them dey hustle Government dey para Them wan stop boys for the zanga Collect their Dollar Them dey put all eyes on G's But real life na them be the G Snakes here they chop the money Monkey sef dey flex the money Omo which kind thing be this O Be like sey yawa don gas O Abeg spare me all the lies O Yeah make I heard word bro Woah O woah O woah O They must know they must know they must know This na live show On your tele If you no get then on your radio One way or the other You must know You must know I say you must know Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Them dey hustle Government dey para Them wan stop boys for the zanga Collect their Dollar Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Laptop Laptop Me I know guys wey dey press laptop Them dey hustle Government dey para Them wan stop boys for the zanga Collect their Dollar Me and my Niggas on laptops Stay awake all night I wanna be a landlord Double up so I fit to pull up in a Phantom Yo the life that we living is a fast one I got two white heads on my iPhone I got money on my mind I'm attacking You ain't talking money then I don't like you Na only when you get money them go hype you So all of my boys dey work And you know we don't play Small cash out and then we go ball on Sunday Been on my grind for long and now e don pay People used to hate but now their mind don dey Bobo no cap boys e dey para Make sure you bill her if she be maga Get the money one kpa two kpa If you see Po Po brotherly japa
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Laptop (feat. Ranziz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10589903/Roland/Laptop+%28feat.+Ranziz%29>.
Discuss the Laptop (feat. Ranziz) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In