Dedication (feat. Harteez)

KennyBlaze

0 fans

KennyBlaze


2:32
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Admin won't dm first
I click a link on my TD
And my money is gone
Fvck
Hello how are you doing nimo bere pelu maga
Gotta get the funds  kin sapa magimi gapa
But Facebook nodey wait emi ati mark ni canta
No fit give up for this hustle enimaku tireni enimapa
Osu toba horny sheba fun awon ton shey hookup
My cashapp no dey fail omo oro minton Shey pick up
Your papa no get house but for yankee you be lanlord
Apate ni mo mean shoutout fun awon tom shey bavkup
I will your details Iyen maye toba washe
This one sermon fun awon nigga toban sha shey
When you chop rebounce ninu cc shey you see me
Wahala payan koshey bi wahala ori TG
Came from the slum so leeve home make i  feed home
You know for this hustle ati pegan bata kito
Rabba na the   bitch F*ck it hard i be nympho
Datting tabi lotto KOsu shati ni  info
Mo hustle bie ma ku
Icelori banku
Money na the kings
But hustle mi labokun
Masun sotin taji
Yolo kosi part two
Dide ko hustle
Wetey ni  tani moni tancyy
Been down for a while now
All i see is my self
Fast cars with fast life rolex ati patek
This one no be voodoo dedication lafi debe
If your data finsh you go no say life is boring
If you no hustle with your niggas you be burden
Shora fun awon ripper pastor peter todi picker
Colo ninu rixler koma detox ton ban gboja
Cuz Peeple go wan luagh you na you no loosegaurd
Shora ninu street aye  ni car motor nissan
Nobody go dey omada wa ninu posi
Put yourself in my shoes bo bata werey to kosi
Hustle bie ma ku
Icelori banku
Money na the kings
But hustle mi labokun
Masun sotin taji
Yolo kosi part two
Dide ko hustle
Wetey ni  tani moni tancyy
Been down for a while now
All i see is my self
Fast cars with fast life rolex ati patek
This one no be voodoo dedication lafi debe
Eti gbese ati gbe first ayewada atipe seh
If your data finish you go know say life is boring
If you no hustle with your nigga you be burden
Shora fun Awon ripper
Pastor Peter to di picker
Colo ninu rizler ko ma detox tobagbeoja
Because pple go wan laugh you
Nah you no go lose guard
Shora ninu street aiye nika motor Nissan
Nobody go dey mowa dawa ninu posi
Put urself in my shoes ko bo bata Werey to kosi
So Mo hustle bi eni maku
Ice Lori banku
Money nah the king Buh hustle mi ni abobaku
Masun shoti taji
Yolo kosi part 2
Dide ko hustle Werey ni tani moni tansi
Been down for a while now all I see is myself
Fast car fast life Rolex at patek

Mo try hard pe kin blend
Latiojo totipe ni moshe tun aramibi akowo lori set
Make I help dem do ham Abi kimalo ibishe
At least  tinbajinibi 8am matimalo bi 10
Ah ale ana ti pablo shey aroyi oti cashout
Mummy ni fisayo mabawonshey cause I can't shout
You fit get lucky for the exam make you pass am
Buh tobawaloyiwo kilo ma shey funmi ni answer

Brother if you broke even blind man go see you finish
You know wan hustle you wan chop lol don't be silly I'm learning life for real

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ewatomi xx

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dedication (feat. Harteez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dedication (feat. Harteez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10592483/KennyBlaze/Dedication+%28feat.+Harteez%29>.

    Missing lyrics by KennyBlaze?

    Know any other songs by KennyBlaze? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's featured in the music video of Baltimora's 1985 biggest hit single: Tarzan Boy?
    A Jimmy McShane
    B Naimy Hackett
    C Claudio Bazzari
    D Maurizio Bassi

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    KennyBlaze tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!