Waka Waka
IBNL and Dj Fashkid
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
(Whistle) Don Dada Vibez Na na na Dj Fashkid Yey ye ye yeeee Yey I waka waka waka (yeeeeeh) I jam big barca Inna the place she say her name na amaka I no get cash Buh I go use paga n Don dada I waka waka waka (yeeeeeh) I jam big barca Inna the place she say her name na amaka I no get cash Buh I go use paga n Don dada A no Ti, anoti e le le Baby, oh baby o le le Sisi, o sisi oh le le le Koma Gbon Koma Gbon Koma Gbon A no Ti, anoti e le le Baby, oh baby o le le Sisi, o sisi oh le le le Chu Chu Chu chu I waka waka waka ponmi sinu barca Igi sogo igi logo igi dancing dagger Flows sick Larry Gaga Who give up Na him matter Who pay you, na your maga Bad boy malo figa gba ga Waka waka waka Bursty ma dada like monkey I be climbing ma Ladder Huge likka tanker 9ja down to Ghana Roll your bandanna Eyes sharp likka Panda Gobe For ma tarmac Here no be landmark Give dem the Lamba Oh na na na na Oh Reggea Ragga Too choke Raise to power Tall pass a tower Charlie me Fear no stoner Flows likka shower Mic is ma power Some go say IBNL too dey para Now me don Japa God punish Sapa Shey u know say me be king So I say I waka waka waka (yeeeeeh) I jam big barca Inna the place she say her name na amaka I no get cash Buh I go use paga n Don dada I waka waka waka I jam big barca Inna the place she say her name na amaka I no get cash Buh I go use paga n Don dada A no Ti, anoti e le le Baby, oh baby o le le Sisi, o sisi oh le le le Koma Gbon Koma Gbon Koma Gbon A no Ti, anoti e le le Baby, oh baby o le le Sisi, o sisi oh Lele Chu Chu Chu Chu I don't know, I really don't know Anytime I see BumBum I'm always inspired Like Like, it's a spiritual thing You know, Nobody can deny that joy I waka waka waka ye I waka waka waka hmm I waka waka waka yeeeee I waka waka waka haaan I waka waka waka yeeeee I waka waka waka haaan I waka waka waka yeeee I waka waka waka yeeee I waka waka waka ponmi sinu barca Igi sogo igi logo igi dancing dagger Flows sick Larry Ga ga Who give up Na him matter Ye It your boy IBNL
Struggling with Waka Waka? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Waka Waka Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10600214/IBNL+and+Dj+Fashkid/Waka+Waka>.
Discuss the Waka Waka Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In