Philo

Oluwa Domin8

0 fans

Oluwa Domin8


2:55

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Shaga
She give me love she give me love
Any time i dey by her side
She give me love she give me love
Shori always wanna make me smile
Wetin i do wetin i do
Wey dey make you love me so
Yeah yeah yeah yeah
Your love don dey make me dey maya
And e dey cuase my migraine
You dey burst my brain
I dey feel am for my soul
And e dey cuase my migraine
You dey burst my brain
I dey feel am for my soul
You do me jeje omo philo do me jeje
You do me jeje omo philo do me jeje

Pull over philo make me pull over yeah yeah
Pull over she no do me leg over yeah yeah
Pull over philo make me pull over yeah yeah
Pull over she no do me leg over yeah yeah

I be the boy from port harcourt
My love dey shoot like katapot
If you no love me you don lose
I be their love i be their crush
Emi omo lo mo wofe la mi
Emi omo lo mo wofe femi
Philo philo philo
And e dey cuase my migraine
You dey burst my brain
I dey feel am for my soul
And e dey cuase my migraine
You dey burst my brain
I dey feel am for my soul
You do me jeje omo philo do me jeje
You do me jeje omo philo do me jeje

Pull over philo make me pull over yeah yeah
Pull over she no do me leg over yeah yeah
Pull over philo make me pull over yeah yeah
Pull over she no do me leg over yeah yeah

She no do me leg over leg leg over
She no do me leg over leg leg over
Yeah yeah oh no no
Oh wo wo
Shaga

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Frank Anyaoha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Philo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Philo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10602264/Oluwa+Domin8/Philo>.

    Missing lyrics by Oluwa Domin8?

    Know any other songs by Oluwa Domin8? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of the girl group Little Mix left the group?
    A Jesy Nelson
    B Leigh-Anne Pinnock
    C Jade Thirlawall
    D Perrie Edwards

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oluwa Domin8 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!