People Wicked (feat. TiZ East)

Ajura

0 fans

Ajura


2:55
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I go just dey my dey
Dey my lane
Make no bad man come in my way
Make dem no carry mess my day
Make dem no carry mess my day
Hmmm
I dey fear some kind people
I dey fear bad mind people
Wicked wicked people
God go punish all of them
I dey fear bad mind people
I dey fear some kind people
Wicked wicked people
God go punish
Koko jabele
Ka lu Ku lo mi she tire
Tire
Koko jabele
Ka lu ku lo mi she tire
Tire
As I dey scratch e dey sweet my jiga
And As I dey cry e dey sweet some niggas
Many of my gees don dey turn bandits now
Wetin I do them dey keep malice now
Na who kill papa
Person wey know am
Who do brother
Na inside matter
Them bath me cold water
Inna the winter
Gave me ah sweater inna the summer
Dem won drain my energy
Claim that they love me
But they really hating
Inna real life them Chinwe talagwu
That's why me stay inna me owna lane
So nobody can style me
So nobody can
I go just dey my dey
Dey my lane
Make no bad man come in my way
Make dem no carry mess my day
Make dem no carry mess my day
People wicked
Wicked
Wicked
Dema wicked oh
People wicked
Wicked
Dem wicked
Dema wicked oh
People brutal
Dem brutal
Dem brutal
Dema wicked oh
People wicked
Dem wicked
Dem wicked
Them ah wicked oh!
Koko jabele
Ka lu Ku lo mi she tire
Koko jabele
Ka lu ku lo mi she tire
Listen
They loved T when he was broke
Can't stand him now
Couldn't do a day in my shoes
They got no stamina
They used to turn man down
They warn star me now
F*ck it chuck me a bag I might pull up
Ca I been on my grind since jayz made put on
But I ain't ever get put on
I came up from nothing
Niggas warn test my gangsta I had to cop it
They pretend it's all love
I know they buffingg
CaP
Niggas want to hear I fell offf
Badmind they evil they envy jealouss
Weird energy TiZ I'm well offf
Foul play red card Pls getoff
I go just dey my dey
Dey my lane
Make no bad man come in my way
Make dem no carry mess my day
That's why me stay inna me owna lane
So nobody can style me
So nobody can
People wicked
Wicked
Wicked
Dema wicked oh
People
Wicked
Wicked
Dem wicked
Dema wicked oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Daniel Ojamomi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the People Wicked (feat. TiZ East) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "People Wicked (feat. TiZ East) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10606890/Ajura/People+Wicked+%28feat.+TiZ+East%29>.

    Missing lyrics by Ajura?

    Know any other songs by Ajura? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year was the first Woodstock festival held?
    A 1968
    B 1970
    C 1980
    D 1969

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ajura tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!