Beautiful Day
Kayfas Trk
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
I Don't ever wanna act too High and mighty Cause tomorrow I can fall down on my face Lord, I thank You for sunshine Thank You for rain Thank You for joy Thank You for pain It's a beautiful day It's a beautiful day Lord, I thank You for sunshine Thank You for rain Thank You for joy Thank You for pain It's a beautiful day It's a beautiful day I be Soldier wey no get khaki Hustling since i was thirteen Mama used to say this to me Youre a child with great destiny Was the least among all of my peers Likkle kids who got lots of fears Pushed away by the ones i called friends I stand strong sotey i come dey bend God abeg na who go help Had no choice had to join the geng Rip to promise that niggas was everything and all i had as of then When my niggas were rocking in luxury Everything i got in me was thuggery Shout out to aladin wey bin dey sub for me I had nothing but niggas were still hating Wetin man really do man rebel me cus of woman You say happiness na your sister But you get plans to still wan nack her Kpowell how e be now You laugh my one shirt and one trouser Thank God wey lift me high i don reach top i no fit come down Lord, I thank You for sunshine Thank You for rain Thank You for joy Thank You for pain It's a beautiful day (Beautiful day) It's a beautiful day Lord, I thank You for sunshine Thank You for rain Thank You for joy Thank You for pain It's a beautiful day (Beautiful day) It's a beautiful day It's a beautiful day to count all of your blessings Count the sad ones and also the flexings Even if your life have been depressing Been alife alone is a bigger blessing I want to thank the lord for this day No be by power na by him grace Sandman like me wey him make with with clay Even Upon that him no use me play Wetin i never see for this life Wetin i never do to chase this bag But i give thanks to almighty jah Wey keep me strong him no let me lag True true God no fit to shame us thank him for the plus and minus Even our enemies no fit tame us They try to spoil us we got famous Lord, I thank You for sunshine Thank You for rain Thank You for joy Thank You for pain It's a beautiful day It's a beautiful day
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Beautiful Day Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10607587/Kayfas+Trk/Beautiful+Day>.
Discuss the Beautiful Day Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In