Abobi
Patoranking
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Rumuokoro don catch fire Last night I was walking on the road when they shoot the man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot whey dey carry kaya The baba carry kaya Soldier go Solider come Barrack no dey run Kill by a gun You'll die by a gun How you go feel at the point of no return Nuff men dead under the sun Na so them kill the innocent man Innocent man get paddy man Paddy man vex turn Taliban Taliban run the whole town down Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Fire fire fire Fire Fire fire fire Fire Fire fire fire Fire Fire fire fire Fire Ose mi bipe gbim gbim Everybody Dey gbim gbim My body do me gbim gbim Obodo delu Jim Jim Onyeoma na Jim jim I carry my thing Jim jim From rumola to agidingbi Everywhere just dey gidigidi Delu Ma jim jim I carry my shoe gbimgbim Mama sef dey gbimgbim Papa sef dey gbimgbim Abobi no dey find trouble Eno dey find trouble He just wan bubble Family man wey dey struggle Abobi no dey find trouble E no dey find trouble He just wan bubble Family man wey dey struggle Ooooooooooo Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Dem don kill Abobi Na who kill Abobi Abobi Abobi eeeeh Fire fire fire Fire Fire fire fire Fire Fire fire fire Fire Fire fire fire Fire
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: PATRICK NNAEMEKA OKORIE
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Abobi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11003199/Patoranking/Abobi>.
Discuss the Abobi Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In