WO WO

Minz

0 fans

Minz

Minz is a surname. more »


2:36
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I say
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo

Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money live soft life ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it's ice water ah ah

After the club last night ah
Wake up with hangover ah
Two kele for my side ah ah
Wey I no fit recognize

Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I'm a sweet sensation
Girls won komije raw

Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo

Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

They hating on my ambition
Girls love me 'cause I am too sure
I know she's naughty by nature
I love her 'cause I'm on mixture
So issa different vibration

Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious (mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before

Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo

Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I'm a sweet sensation
Girls wan finish me raw

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kevin Gbaguidi, Lionel Obam, Oluwadamilola Aminu

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WO WO Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WO WO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11008024/Minz/WO+WO>.

    Missing lyrics by Minz?

    Know any other songs by Minz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What’s the most-played song of all time on American radio?
    A Can’t Take My Eyes Off of You
    B Stand By Me
    C Yesterday
    D You’ve Lost That Lovin’ Feelin’

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Minz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!