Yahoo Boi [Original]

Brizzle Man

1 fan

Brizzle Man

Brizzle Man whose real name is Tiamiyu Ibrahim Olawale is a young Nigerian singer-songwriter, EDM Producer and online Distributor. He was born in Orilé later moved to Iba New site where he was raised by his parents more »


#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Okay na
Okay
I too dey do shakara
Even Ayo sit down with me o
Granma otin lo iphone o
Why he con dey hang na
Why na o

Yahoo boi tin play dream league
Owan dun
Why he con dey hang o
Which phone wey una use connect
Why he con dey do
Peter dey with one person
Yahoo boi dey paari wo
Won ti fee nor yahoo boi

Omo yeen ti bo yahoo boi
Won ti nor yahoo boi
Two one
Two zero
One hole
Yahoo boi o tin jaaa o
Won nor e lowo
Owa salo joko sibi kan
You go collect

Yahoo boi ti collect o
Oti collect o
O ti collect naa
Wo eleyi bon she feyin
See as this one dey shine teeth
Why you con dey shine teeth like dat
Shey because say you don beat yahoo boi

No worry
Even Ayo dey here with Ife
Ife won film
On wo cartoon
Yahoo boi won ti boo e
Won ti nor e
Jeki o sare mo
Why you con sit down for my front

Kilode ton fi spanner si orun re
Why you con dey put spanner for your neck o
Odinaka self don lap the unit
How far na my Gee
As the tin dey goo
Granma don dey use phone Snapchat o
On loo snapchat iphone dey snap picture
Granma why you dey use andriod phone
Even Edith dey there dey sleep o
Even Edith self dey watch film
Gbogbo yin wan woo ni nu
Yahoo boi ti pada nor Bobo yen
Shori oti pada nor Bobo yen
O beat am abi kó beat am
O wa pada goal ball (goal ball joor)
O goal ball yen na ni
Yahoo boi opor
Opor

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Brizzle Man, Tiamiyu Ibrahim Olawale

Lyrics © Brizzle Man

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yahoo Boi [Original] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yahoo Boi [Original] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11012107/Brizzle+Man/Yahoo+Boi+%5BOriginal%5D>.

    Missing lyrics by Brizzle Man?

    Know any other songs by Brizzle Man? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which guitarist replaced Ritchie Blackmore in Deep Purple?
    A Glenn Hughes
    B Tommy Bolin
    C Ian Hunter
    D Joe Walsh

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Brizzle Man tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!